Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Gehgeh don talk everything for this life 😂😂😭
41,117 görüntüleme • 20 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Guy, them been dropped everything he said on one WhatsApp group wey I dey, I come dey wonder in na computer he be.

Nothing wey e never talk finish

He get reply for everything 😂😂💪🏻 all his WhatsApp VN dey always muzz me

Abi oo, i fit Dey service your engine make e no rust till you see the right one

Geh geh de burst my head

@ikorodu_blogger Him too get every response for this kind talk 😂

I too love the guy 😹

Geh geh no go kee person 😂

Lol work on it how? 😂😂😂

E no get wetin gehgeh never talk 😭

Which kyn wicked laughter be this 😂😂😂😂

Nothing wey geh geh never talk😭😂

Guy who be yr plug abeg

😂😂😂

😂

Geh geh na prophet

Gehgeh dey always gimme joy 😂😂😂

Gehgeh nah experience professor

Lines Dey for everything

I swr 😂😂😂

My mentor 😂

Lmao 🤣

Prof don talk everything 😅

😂😂😂

Oh you think his lying

Everything bro

😂😂😂

This guy😭😂

Dammit we still have a child to raise smh. Lord she's over cooking my grits, please give me patience 🙏🏾. If there are any mature women out there DM me we can talk, if you want first date dick I'm not your guy. If you truly want a connection let's talk and see if we're compatible

Geh geh na big werey

😂😂😂

😂😂😂

GEHGEH NA KING WISDOM FULL EHH HEAD 💯😂

I swear

😂😂😭
Benzer Videolar
Sensitive content
Lekki streetboy don reply GehGeh ontop this Hilda Baci matter 😂😂😂
Cleverly 💐
222,570 görüntüleme • 1 yıl önce
