Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

GehGeh Explain this one first us🤣

104,515 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля GehGeh
GehGeh2 месяцев назад

I never for once told y’all not to get married. Did I ? If yes show me a video of me telling you not to marry.

Фото профиля Gift
Gift2 месяцев назад

@official_Gegeh na to tie you remain like this and we go flog crase comot for your head

Фото профиля Nwabuzo
Nwabuzo2 месяцев назад

@official_Gegeh He needs better beating jare. Next time others will think twice before coming out to deceive some gullible fellows🤣🤣🤣

Фото профиля Achori martins Bamidele àyànféELÉDÙÀ
Achori martins Bamidele àyànféELÉDÙÀ2 месяцев назад

@official_Gegeh Dem don use juju hold am be that... I guess he needs serious flogging!!

Фото профиля Leonard
Leonard2 месяцев назад

@official_Gegeh He nor say mk u nor marry na

Фото профиля Ekene Peter
Ekene Peter2 месяцев назад

@official_Gegeh Where him dey make we catch am flogg am watin no good 🤣🤣

Фото профиля pascal Raymond
pascal Raymond2 месяцев назад

@official_Gegeh But no be wetin en ask u, he said clearly did he ask anyone not to marry that you should bring video

Фото профиля Wisdom Christopher Egbude
Wisdom Christopher Egbude2 месяцев назад

@official_Gegeh Let's catch him like he said and flog craze out of him.

Фото профиля Jay
Jay2 месяцев назад

@official_Gegeh Na you no understand English. He said to show him a video where he said you all should not marry. "I never for once told y’all not to get married. Did I ? If yes show me a video of me telling you not to marry". In this your video he was merely talking about himself not y'all.

Фото профиля Destiny Electrical Engineer Joshua
Destiny Electrical Engineer Joshua2 месяцев назад

@official_Gegeh Make we find geh geh oooo Juju don catch am last last Na to flog the juju commot for him eye ooo

Фото профиля Mykelo Concept
Mykelo Concept2 месяцев назад

@official_Gegeh Na that beating u go soon chop make hand meet u first

Фото профиля philips
philips2 месяцев назад

@official_Gegeh Geh Geh put for problems because nah seme Geh Geh go still arrest you

Фото профиля Day-ジ
Day-ジ2 месяцев назад

@official_Gegeh The woman don do am juju make y'all rest

Фото профиля Ifeanyichukwu Grace
Ifeanyichukwu Grace2 месяцев назад

@official_Gegeh True true nah juju she use for your head😭😂😂

Фото профиля officialMrfarmer007
officialMrfarmer0072 месяцев назад

@official_Gegeh Make una catch gehgeh oo. Ma juju that lady use holam

Фото профиля zeedon Briggs
zeedon Briggs2 месяцев назад

@official_Gegeh That's him telling you his position on the subject matter. It's not for you.

Фото профиля varlead vector
varlead vector2 месяцев назад

@official_Gegeh Wether this one na juju or no be juju gehgeh go collect better flogging for this one

Фото профиля zamani_Memes
zamani_Memes2 месяцев назад

@official_Gegeh Even if u tell am say na juju she use, he no go believe am🤣🤣🤣

Фото профиля Abukpain francis
Abukpain francis2 месяцев назад

@official_Gegeh Time don reach to catch gehgeh, lets take him to celestial church for the spiritual cleansing

Фото профиля ezoke John
ezoke John2 месяцев назад

@official_Gegeh Bro no worry, geh geh need to be flog to clear that juju outta.

Фото профиля Abdulkareem Abdulsalam Abashe
Abdulkareem Abdulsalam Abashe2 месяцев назад

@official_Gegeh Case closed😂😂😂😂

Фото профиля DEE
DEE2 месяцев назад

@official_Gegeh Omo, How much be koboko now? Where I fit arrange am? Which cele church we go use like this? 🥺

Фото профиля Joseph
Joseph2 месяцев назад

@official_Gegeh Make we no catch the mad man, he go chop better beating lmao 🤣

Фото профиля sly Mohammed
sly Mohammed2 месяцев назад

@official_Gegeh U explain tire ooooh

Фото профиля HK BOSS
HK BOSS2 месяцев назад

@official_Gegeh Nah Ai 😂

Фото профиля hmmm🎚️
hmmm🎚️2 месяцев назад

@official_Gegeh @official_Gegeh make we meet make I for carry you go celestial church of Christ now.

Фото профиля Esther Chikezie (chikezieesther10@gmail.com)
Esther Chikezie ([email protected])2 месяцев назад

@official_Gegeh No be small juju 🤣🤣🤣

Фото профиля Opebaby
Opebaby2 месяцев назад

@official_Gegeh 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Emmalay
Emmalay2 месяцев назад

@official_Gegeh na JuJu 🤣

Фото профиля The light bearer.
The light bearer.2 месяцев назад

@official_Gegeh But he didn't say you people shouldn't get married na, he only said you should take him foe flogging. Make una send me him location make I go tie am for flogging

Фото профиля Immaculate Michael
Immaculate Michael2 месяцев назад

@official_Gegeh Una never still catch am😹

Фото профиля Holy Muna
Holy Muna2 месяцев назад

@official_Gegeh He didn't say make una no marry ooo Him dey talk about himself madam

Фото профиля Lawr82i
Lawr82i2 месяцев назад

@official_Gegeh 😂🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Kossy chukwuka
Kossy chukwuka2 месяцев назад

@official_Gegeh Na juju be this ooo

Похожие видео