Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

GehGeh has shared his view on Peller saying he doesn’t know Runtown 👀

285,754 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Sulucious
Suluciousvor 1 Jahr

Who give this one smoke take this hot afternoon

Profilbild von The Washington Post
The Washington Postvor 1 Jahr

A rundown of Donald Trump’s biggest campaign promises and whether he has or hasn’t delivered.

Profilbild von TalkwithNnene
TalkwithNnenevor 1 Jahr

Abeg Runtown is one of the Afrobeats G.O.A.T ! Hits upon hits 💪 from Gallardo, Mad over you , For life , Energy ! Countless hits 💪 Runtown will always be one the greatest 💯

Profilbild von JEWEL🥹❤️‍🔥
JEWEL🥹❤️‍🔥vor 1 Jahr

I no blame Peller, na lockdown wey dem born am Make una no reason am.

Profilbild von FobeCyril
FobeCyrilvor 1 Jahr

True talk e reign no pass 2years and no be social media era

Profilbild von F F F
F F Fvor 1 Jahr

Runtown na mid, na they mayorkun and skales level runtown dey. Everybody just dey overrate that guy

Profilbild von JEWEL🥹❤️‍🔥
JEWEL🥹❤️‍🔥vor 1 Jahr

But fr, even me the only hit song of Runtown I know is “Mad over you”

Profilbild von Him
Himvor 1 Jahr

Oga he no talk ham like that, he was like that one na upcoming!

Profilbild von Peniel
Penielvor 1 Jahr

Na Eric manny I blame runtown for no Dey see all this disrespect

Profilbild von Cruise-lord 👑
Cruise-lord 👑vor 1 Jahr

When runtown Dey sing he never start to Dey talk that time na so I no blame am 😂

Profilbild von Ose Dave
Ose Davevor 1 Jahr

Make jarvis leave am self. Him nor get señse

Ähnliche Videos