Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Gehgeh is a blessing to this generation. Fr๐๐ง๐พ
26 Kommentare

Person dey compare wole Soyinka to this prof.. bcus he won noble prize.

Wisdom man ๐จ

If you need to be told these things, then gehgeh is indeed a blessing to your generation

"Be wise enough to assess your life"

This guy day talk sha,๐ฏ

Walahi, him and vdm, we no really worship them enough

How Gehgeh take see all this wisdom ๐ญ๐คฆ๐พ

This thing touch me, I go stop this carpentry work wey I dey learn, go do fraud๐

he's more important than these pastors

Omo make una no pressure me. Fuck off

Too much wisdom

Bro, is dishing out sense that can only be written in books

Wish I could understand Nigerian English

I swear

๐๐๐๐

Wisdom dey cry ๐ญ

If no be you Wetin I gain ๐๐

Omo

Hmmmm ๐ค

He is actually a wise man

Omo

Na why ladies no like am cos he Dey speak their mind

See as you dey release semen for your fellow man

Mentor ๐ฏ

Omo ๐

Make I no see this kind post for my x again. No worry make I blow I go use motivation finish una
