Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Gehgeh is not normal๐
69,222 Aufrufe โข vor 5 Monaten โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

Explanation.๐

๐๐๐ You canโt be normal to succeed in life this days

I love this guy so much

GheGhe is trying to be creative it's been a while he trend, he doesn't want to be a past glory ๐

Nobody normal again for this country. Funny enough na who abnormal pass dey win for this country

The Guy no real at all

๐คฃ๐คฃ the gods don remember you mata

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๏ฟผ๐ญ

Geh Geh no be human being, who no understands life no go fit relate with Geh Geh ๐๐ญ๐ญ

See waiting em use this children wey get better future ahead Dey do

๐๐๐ What's this

Na now u know?

Wetin be this

Lol werey

Why bush babies dey pursue our professor

Him self no ๐ ๐ปโโ๏ธ๐๐๐

The guy brazy๐๐

Not at all ๐๐

That stop and move is it for me ๐๐คฃ๐คฃ he must sha create something for people to laugh.

POV: Nobody knows gehgeh is grooming his children for social media

@godwin11283 Mentor na werey

I have never thought he was๐๐

Na today you know?๐

How much him Dey pay this children sef.

Gehgeh be like, not normal lol

This guy ๐๐

@Matthew02v You better run ๐ lol ๐

"University of Wisdom" graduate but fear white helmet pass PhD ๐ญ

You wey post am no still normal

At all ๐๐

U sef confirm am๐๐
