Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

592,843 Aufrufe โ€ข vor 6 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Wtf ๐Ÿฅท
Wtf ๐Ÿฅทvor 6 Tagen

@oladimejielliot Gehgeh na good skit maker ๐Ÿ˜‚

Profilbild von adewale
adewalevor 6 Tagen

Give me doggy I'm a man of God ๐Ÿ˜ญ I don laugh tire ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von perfection
perfectionvor 6 Tagen

E nor sabi act at all.. E just be like say na normal talk e dey talk.. no emotion inside.

Profilbild von Stephen
Stephenvor 6 Tagen

@5starbarber_1 All this content heโ€™s been doing, isnโ€™t it acting?

Profilbild von Godfrey Favour
Godfrey Favourvor 6 Tagen

He nor sabi act jor make Una nor day praise lie

Profilbild von Machenry
Machenryvor 6 Tagen

Omo give daddy GO doggy abeg Which one be Mary give Joseph doggy ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ๐Ÿ˜ƒ

Profilbild von Tee ๐Ÿ
Tee ๐Ÿvor 6 Tagen

Na Gheghe go later spoil Nollywood ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Tom
Tomvor 6 Tagen

But no be missionary she been Wan do nau๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Rant_HQ
Rant_HQvor 5 Tagen

This thing Na Rex role, Ghe Ghe just dey shout

Profilbild von Sim one๐Ÿ‘ฝ
Sim one๐Ÿ‘ฝvor 5 Tagen

Abeg make una give gehgeh doggey oo๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ if u want peace madam

Profilbild von ๐”ธb๐•’๐•ซ๐•ซ
๐”ธb๐•’๐•ซ๐•ซvor 6 Tagen

๐Ÿ“Œ

Profilbild von I fhink it's kelsey
I fhink it's kelseyvor 6 Tagen

Gehgeh no sabi so what's the hype?

Profilbild von *Levi'sAY*for* a*reason*
*Levi'sAY*for* a*reason*vor 6 Tagen

She be prophetess of God ๐Ÿ˜‚ , and Gheghe you still carry that your act inside film ๐Ÿ˜น

Profilbild von 2peckofLagos๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
2peckofLagos๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 5 Tagen

@Rich040 @Horla_01 make una help me find the title abeg ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฒ

Profilbild von kushbwoiofficial
kushbwoiofficialvor 6 Tagen

U go knw say Daddy G.O dey nod mommy G.O๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von DEMAN005
DEMAN005vor 6 Tagen

Person way don maรฐ before ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Gold Favorite
Gold Favoritevor 6 Tagen

@RoGersshex Give him doggy make he calm down ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von ฤฝฤmmฤฤง-รฤ†๐Ÿ–ค
ฤฝฤmmฤฤง-รฤ†๐Ÿ–คvor 6 Tagen

Very interesting movieโ€ฆ. Not just movie but real movie

Profilbild von Vee
Veevor 6 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚mugu

Profilbild von BlingzNew๐Ÿ™Œ๐Ÿพโšก๏ธ
BlingzNew๐Ÿ™Œ๐Ÿพโšก๏ธvor 6 Tagen

Him sabi act rubbish

Profilbild von Treasure baby
Treasure babyvor 6 Tagen

See as he is asking for dodggie as if he thinks it's easy to do doggie

Profilbild von Kuxo๐Ÿ–ฑ
Kuxo๐Ÿ–ฑvor 5 Tagen

Daddy G.O can nod mummy G.O ๐Ÿ™‚โ€โ†•๏ธ

Profilbild von Jonkris Emerie
Jonkris Emerievor 5 Tagen

Who put gegeh for movie?

Profilbild von Baby Bullet
Baby Bulletvor 6 Tagen

Take am play first na

Profilbild von OluwaLoba
OluwaLobavor 6 Tagen

Make she pls give daddy GO wetin he want ooo ๐Ÿ˜‚

Profilbild von AdรฉWizโ„ข๏ฃฟ
AdรฉWizโ„ข๏ฃฟvor 6 Tagen

He don join the movie comics crew ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Honey๐Ÿฏ
Honey๐Ÿฏvor 6 Tagen

E reach to para o And she go set for doggy o๐Ÿคช๐Ÿคช

Profilbild von lanre
lanrevor 6 Tagen

๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von peteru apรจjรก
peteru apรจjรกvor 5 Tagen

Wait mak una help me which one b wheel barrow style again how una Dey do am pls put me on๐Ÿ˜‹

Profilbild von ATOLAGBE
ATOLAGBEvor 5 Tagen

Gehgeh nah bad man ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Maczyโ˜†
Maczyโ˜†vor 6 Tagen

He sabi sha

Profilbild von Hush
Hushvor 5 Tagen

En content na wetin abeg?

Profilbild von ๐—œ๐—ก๐—œ
๐—œ๐—ก๐—œvor 6 Tagen

"wheelbarrow style"๐Ÿ˜ญ

ร„hnliche Videos