Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Gehgeh’s replies OGB from the UK😭💔
218,084 Aufrufe • vor 25 Tagen •via X (Twitter)
30 Kommentare

Rest of the video

Normally Gehgeh mouth no good. I see boxing match between them 🤣

Geh Geh and OGB just Dey use people catch cruise. Nawa

But na fake one him buy nah 😂😂😂

Ladipo keh?? We still even they talk bebex, see as gehgeh break table

GehGeh don export OGB level to the UK 💔🤣

Watin L they find for that car say he no Sabi drive before ni abi watin dey happen

@jonzin_wrld 😂😂😂😂I to love this man

Dem catch ogb he wan use scope 😂

@PamilerinMide So the car na rental self

Corolla😂😂😂😭😭😭

😄😄😄😄

this beef don get international chapter. UK edition😂

Gehgeh too useless

ogb go wan cry if e watch this video🤣🤣🤣🤣

Two of dem don plan this thing

So nobody fit catch the two of them for me😭

Gehgeh bad guy 😂

No be ogb first put geh geh for g wagon

😂😂

If geh geh later die na ogb Lamborghini kill am

😂😂😂

That lambo ogini was manufactured here in Apo

🤣🤣😭

😂

I don't understand this lifestyle they are doing at all

Na konji de do gehgeh 😂

Gehgeh done cook OGB tire .... make him no born 🤣🤣😂😂

Lol 😆 🤣 😂

😂😂😂
Ähnliche Videos
First of all, why’s this haircut on Gehgeh’s head ?? 💇♂️😭💔
Oyindamola🙄
36,466 Aufrufe • vor 6 Monaten


