Loading video...
Video Failed to Load
Gen z scholars and doing too much😭😂
40 Comments

Na real lecturer you use keh 😂

Senior professor🥲😁

Lmaoo Nice Makes it look real

This was what I faced 🥲🙅🏾

😂😂

Na so them embarrass me that year cos I wear timberland o, till date I dey fear to buy timberland again

😂😂😂😂

did he just convince his lecturer to do this with him?? 😂

No time oo 🙅🏾😁

Stonecode, na your project you wan defend or your life🤣🤣?

Put on your big big shoe for project defense 😂😂😂

Live😂😂

Na me be this on my project day, after everything them come still postpone am 🤣 😂. Upon rain wey finish me omg 🤣

Na real lecturer be that oh 😂😂😂

@N95South My defense panel🥲

Congrats ejeh

Why u no shake the lady

@_babaaTee no be that Trade Union lecturer be this?

How. You take persuade that man

Aje

Like zazuu 😭😂

This was my friend solo, on our defense day. Man just showed up anyhow 😂😂

Na biz admin be this 🤔

Una don Dey snap 😭😂

I once faced a panel with tinted hair though 😂 Crazy memory

Wait you no actually defend? Because I know msa students dey defend truly

😂😂

Na me be this but nothing happen based on na we be dean of faculty😂

That lecturer eye no clear for head 😂😂

😂😂 Na me be this

No be lie 🤣

The guy na werey 😂

No worry you go see gen Z result 😂

Dr Elegbede😂😂😂

Gen Z scholars be writing ‘in my humble epistemological observation’ for a 5-mark question 😭😂

You really give your village chance to win o😭😂😂

Like zazu 😂😂😂

Wetin u give the man for this skit

Lol your lecturers are friendly oo 😂

Go go go go 😂
