Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Gender equality is a scam 😂
1,882,450 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

She don Dey hit am before the bottle drop self 🤣

omo if no be my wife or babe im knocking her out

God please take the guys l!fe for me

Do you support or oppose Elon's & Trump's positions on Women? Bathrooms & sports? Take the Survey:

I go load am 500

🙄make I just dey 🙄 you first

This guy is actually making her look weak, you are basically telling her she’s a lesser vessel, that can’t take anything even a joke

The guy's probably a boxer, if e give the lady one blow and she enter coma. Na only am go dey chop beans for prison no be una. Make dem make themselves happy as dem like. Dem dey craze tho.

Show that f00l this video. 👇👇👇👇👇👇👇😡😡

At the end you will see the guy pointing at the baby crying so women are women 😂

That boxing gloves is owned by the g, means he box as a routine, if that dude give the real punch in the face, thats a coma 😑 no one will take care of Jr...

