Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Gentle jack no gentle o😂
65,913 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 56

He called them podcast 'operators' 😂 'i go beat you, they go think say you go thief' 😭😭

I felt that

On a very deep level bro 😩

That "you no go fit chew chewing gum again" hit me hard I gat comot earpiece male I know who them dry warn, if na me or bea u

😂😂😂

Old Vuga 😂😂 make them give am chance

😂😂

This guy no know Gentle Jack 😂 Vugar!

😂😂 You don old paa

We been dey compare Vugar strength to Superman 😂

@broccoliboygreg Ajeee 😂😂😂🤌🏾

@broccoliboygreg Ykb

There is absolutely nothing gentle about Jack 🤣🤣🤣🤣

At all

One day, Bae U will go market and no come back again 😂

He too do😂

Overdue 😀

That gentle for the name na camo. Man said he go use slap format him IOS, upgrade am the latest instanta.

😂😂

This guy is so interestingly annoying

Who

Bae I

I go beat they go think say u go thief 😂

Top line😂

Gentle Jack was really big in his younger years, Man is my uncle, distant family, the first day I saw him , at home then, real Life . The Guy big wetin no nice 😂😂😂

Na semi giant 😂

If I no remember gentle jack make my backy no burn 😂 na him be the general

Sabi😅😅

“Na so una Dey do for ya” so Choba 😭

PH

He didn't lie about seeing him coming and going the other way; we stayed in the same area back then

Wait! slap de upgrade iOS? 😅💀💀

Live

😅😅

I go take slap format ur eyes to upgrade it to the latest version 🤣🤣

iOS 😂

Podcast operator

😂😂😂

A romcom starring this guy would actually be a hit if it’s well written

Clearance Peter 📸😂

Clear pass dstv 😂

We Nigerians know him as Vugar

I been d imagine am fear begin catch me … nobody should tell me to imagine that kind thing again

🤣🤣🤣🤣🤣🤣

“If i jab you” 😂

See this knuckle, if I jab you, if you fit chop chewing gum again know say no be gentle Jack This one go far 😂😂😂

This guy na ragebait lord😂🤣

I swear jack no lie oo, saw him year ago around airport omo see fitness nah!!! Omo Gen Z make una take una time o

These knuckles no be Shoulder Pad 😭😭😂😂😂 If I jam you, you no go fit chew chewing gum 😂😂😂

🤣🤣 Omo water full my eyes.. So the gentle nah scam. Omo. Omo beat our podcast operator o😂😂. Damn I enjoyed this one

Broooo, see as GJ just take market himself 👏🏽👏🏽👏🏽

That chewing gum part Dey send me😂😂😂

Bae U you will later need ambulance 🚑

For sure😂

Podcast operators 😹😹

@uchuddy10 Vugar dat 😂😂
