Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Gentleman 🤍🕊️
35 Kommentare

‘collect my money i collect am’ i pity those wey think say you be mumu 😂😂😂

@thatguyy_x “Collect my Mooney I collect am Tori won bayi l correct am I want the kele I collect am Bad energy disconnect am” 🔉🔥

@Pawon_Viberz

Omah lay favorite song 🎧 TML too sabi joor

My jam oo, make nobody drag am with me

e be like say this one tap small o

@Omah_dave U good no worry even tho u be Judas

The amount of times I've spinned this song 😮💨

Na me you sing am for make nobody come here come whyne 😎😂

@BenLutas Next one should be “Allow me” That jam

Na this song they ring for omah head

EVERYBODY SAY NAH GOAT🐐

Omah lay no fit let ur song trend guy 😂 I no sabi why u run drop video go sleep werey

🔥🔥🔥

@Senator_Davee pawon

Judas boy and flop 🤝🏼

No vex TML wetin Dey worry those ladies wey Dey ur back I think dem need help😳

Gentleman

Pawn boi 🐅🫡

Best song on that album

Na me you made this for make nobody destop me don't let me loss my cool 😎👌

Timi agbawo ❤️

@Societyhatejeff You good die 😂❤️

Pawon boy.

Poku video next, please

🔥🔥🔥🤤

@Omah_Sam03 everybody lon ba 🤍

I’m so happy for your growth Timileyin🤍

no worry, you good pass who discover you.

Room might change, People might change Opportunity nevers come back,,,. Time still they to leave dapper and go back to seyi vibez who made you and dapper

@1marathon_race If to say TML VIBEZ follow seyi he for don too blue gan!! Dude is just too good, Muyeez just dey waste chance, na settings artiste. If the album TML dropped 2024/25 alone hot big PR he for dry ng top 10 richest rn. Bro got too many good/wasted songs under dapper

I use am hold

@VILL5IN HIT!

Blaqbones on this 🔥

Leave dapper nau, I take God beg you.
Ähnliche Videos
Sensitive content
🤍🩵💙✨🕊️🐟🐟🕊️
viramimoza
29,347 Aufrufe • vor 6 Monaten
