Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
German shepherd, 2002 model. 😂😂
10 Kommentare

IRUNNIAvor 3 Jahren
Security dog say make e rest. Insecurity wey dey this country too much 😂😂

Khal Bussievor 3 Jahren
Baba don do night shift Allow rest E no easy to secure Nigeria. Ask tinubu

Mayor of Hangout, Bullion of Kruiseyardvor 3 Jahren
The dog said:

CCvor 3 Jahren
Leave security make e sleep, country too hard abeg.

ᴅᴀɪʟʏ ᴘɪᴘꜱ (ɢᴜ)📈vor 3 Jahren
No be security dog be this 😂😂😂

FOWOBI OF LAGOS 𓃵vor 3 Jahren
Nah this dog is high on something

Valar 𝕏 vor 3 Jahren
Naah that dog is dying. No jokes

Bigwig Austinvor 3 Jahren
This one don booze Jameson Barrel 🤣

Ken Musa Ehivor 3 Jahren
Insecurity don make security dog over sleep 😂😂😂

𝐚-𝐝𝐞-𝐦𝐨-𝐥𝐚🙎🏾♂️vor 3 Jahren
Ekuke na neighbors to us😂 secure wetin? You're on your own
