Loading video...
Video Failed to Load
German shepherd, 2002 model. 😂😂
10 Comments

IRUNNIA3 years ago
Security dog say make e rest. Insecurity wey dey this country too much 😂😂

Khal Bussie3 years ago
Baba don do night shift Allow rest E no easy to secure Nigeria. Ask tinubu

Mayor of Hangout, Bullion of Kruiseyard3 years ago
The dog said:

CC3 years ago
Leave security make e sleep, country too hard abeg.

ᴅᴀɪʟʏ ᴘɪᴘꜱ (ɢᴜ)📈3 years ago
No be security dog be this 😂😂😂

FOWOBI OF LAGOS 𓃵3 years ago
Nah this dog is high on something

Valar 𝕏 3 years ago
Naah that dog is dying. No jokes

Bigwig Austin3 years ago
This one don booze Jameson Barrel 🤣

Ken Musa Ehi3 years ago
Insecurity don make security dog over sleep 😂😂😂

𝐚-𝐝𝐞-𝐦𝐨-𝐥𝐚🙎🏾♂️3 years ago
Ekuke na neighbors to us😂 secure wetin? You're on your own
