Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Get a Yoruba interpreter please😂
304,489 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
57 Kommentare

Lesson here marry someone who have something doing with a good heart. Love alone is not enough.

You side it all

At the end of the day she go still tell her pikin say their papa no dey do anything 😡

Even with all the wahala wey she one use kpai the man😂

Happened to me some months ago, all i can say is women only love men cos of money

@easydigita Tell us more, pls. I wan learn

@easydigita You just have to put at the corner of your heart that no girl will love you wholeheartedly without money and make sure you take good care of yourself cos no matter what you do it will never be enough

Very annoying to be honest 🤣🤣🤣🤣 The man was trying to sleep

Wahala for work wahala for house😂

Some women are actually like this 🤣🤣🤣

No be lie 😂

E reach to commot cutlass 😂😂

Mama saheed one kpai baba saheed

😂😂😂

It's how she started with Okomi and boom baba saheedi😂😂😂 "Ma be si meji logboogba"🤣🤣🤣🤣

@OlunloyoFunmil3 Una gender ehh😂

That's annoying but the reaction is epic 😅

Very very annoying I was angry on his behalf😂

😂

It reach to vex oooo 😁😁😂😂😂

Me self dey vex on his behalf 😂

No be the money pain Baba SAHEED ooo, nah that sleep wey she no allow am sleep 😂😂😂😂

Baba ti te P mole 😁😀😄😃

O fa ada yo😂

If he reach your turn,no buy cutlass,Incase of this type

Koni da funya saheed 😂😂

Lmao, why you no curse the child😂

No concern Saheed

Ohhh sorry I didn't read in full😂

No be skit ooo this is fvvckin real😂

I was surprise someone in the cs asking if it’s a skit😂

Plenty household Dey face this na😂

Ati ijéta mo to ló sè nighti😡😡

Does she lack thoughtfulness. Man worked night, and you won't allow him to sleep. He is probably still going to resume his night work that day, but she just decided to become the weapon fashioned against him.

Some women are oloriburuku sha. Àwọn a tánni ni sùúrù ẹ̀dá gbogbo! Alabọdo... D'obo delẹ ìyàwó Ọlẹ àfájò. Daddy dey come wife. Ọlẹ, olè, olobo pẹlẹbẹ oshi.

🤣🤣🤣 The cutlass isn't for external thieves, but thief from within.

Broo How this man no go die young

Na that woman go kpai am😂

DONT MARRY JOBLESS BROKE WOMAN... you ask for gas and all in pay Na ishana you still dey ask money for????

The woman deserve to be insulted not beaten ooo real man dont beat women 😁🤣

@xviddl download

When you tell iya saheed not no work 😂😂 Ko si isinmi fun baba saheed

Baba Saheed is thinking on how to see money enter motor go work in the morning as wife have collected the little change He come home with. She still get mind come the ask for money for something as little as matches even when she knew there is no money left. Do she want Him dead?

Sefe pawa ni 😂

I don’t understand Yoruba but e be like the guy just wan sleep and him dey vex say she suppose go collect the money from where e dey abi?😭😭

Madam! Just go and borrow matches from your neighbor, 😆 😅 😄

Lmao has a purpose😂

🤣🤣🤣🤣🤣😭😭😭

She one k!lll baba saheed 😂

Wahali 🤣🤣

Even me, I am angry on his behalf. Can’t you just let him rest? Very in insensitive behaviour.😡😡

@teewhy606 Dem wan kill baba saidi

Hehehe so annoying! 😂

As baba Saheed no allow mama Saheed work.

Wahala mama saheed too much😂

Lesson here be say marry woman with common sense...yur husband dey rest he showed yu where money is and shame no catch yu.yu still dey ask for money for matches.madam yu get get problem

Buh why’s baba sahidiiiiii sleeping with a cutlass hmm ?
