Loading video...
Video Failed to Load
Get her a Nigeria passport now. ๐
270,480 views โข 2 years ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

Nigeria get Visa ??? Person wey fit enter country anytym e like

Make she no go warm eba chop, Shigbidi kor shikena ni

I speak Spanish fluently and a little of German but nobody don shout make them give me passport. We are mentally defeated as a people. Slavery never still end.

Hope no be those chinko Girls for Chinese village be this

Na nigeria most of these people take dey gather fame because dem know sey we dey accommodative

Motipadate. Okay now ๐๐๐๐ค๐ค๐ค

No lie, how many times have you watched this video??

E come be like say I dey hear person speak another language for the first time in my life.

Since when me I don dey sing โEnglish girl name Fionaโ dem give me UK passport ? ๐

Can't hide it anymore, na me do this girl
Related Videos
Guys....the conservatives won't let her get a passport!!!
Nick Freitas
163,862 views โข 10 months ago
