正在加载视频...

视频加载失败

48,730 次观看 • 29 天前 •via X (Twitter)

21 条评论

KING 的头像
KING29 天前

So everybody cashout today except me It is well

Nazzy 的头像
Nazzy29 天前

God why I just dey miss punters wey I dey follow win day

Teem 的头像
Teem29 天前

Be like sey u self they sleep for sporty chat bcus why the Get in joor na there u copy that word 😂😂😂

ideraoluwa 的头像
ideraoluwa29 天前

You go need explain weytin dey sup cos na all your games I Dey play and na “ what is cashout” I Dey see

jey adamz ⚽️🥇 的头像
jey adamz ⚽️🥇29 天前

Which game is this

👑 CornerKing HQ 的头像
👑 CornerKing HQ29 天前

Congratulations dear.. I tap from your grace

Cheryl Watkins 的头像
Cheryl Watkins29 天前

U post this game

J.U.W.O.N. (REMI-SON) 的头像
J.U.W.O.N. (REMI-SON)29 天前

No forget to help me with staking power #queen

Baki_ Hanma 的头像
Baki_ Hanma29 天前

Congrats

Bally💡 的头像
Bally💡29 天前

All this thing wey Dey happen for sporty knw concern you … e never reach you Abi

ØBA ØMØ 的头像
ØBA ØMØ29 天前

My opay sir bless me 09066585523

Sikirwhyte01 的头像
Sikirwhyte0129 天前

Olohun seh

Big Famzy☄️ 的头像
Big Famzy☄️29 天前

Congrats 👏💐

ROME 的头像
ROME29 天前

Congratulations

living legend🇺🇸🇳🇬🇬🇭🇵🇹💙🐐🇧🇪 的头像
living legend🇺🇸🇳🇬🇬🇭🇵🇹💙🐐🇧🇪29 天前

But u no drop this code now 😪😩 how

Bright 的头像
Bright29 天前

But i actually played all your games today , how come I didn't see this one... Well Congratulations 🎊

omovo ochuko 的头像
omovo ochuko28 天前

U dey fear to chop your money yourself

Ogezi Tony 的头像
Ogezi Tony29 天前

Congratulations dear

Ibrahim 的头像
Ibrahim28 天前

Lol

Liquid metal🧪 的头像
Liquid metal🧪29 天前

Congrats 🎉

Dave 🍀 的头像
Dave 🍀29 天前

I no see this one play sha, but congratulations