Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Get ready with our in-law, Juma Jux 😍

126,777 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von HONEY👸🐝
HONEY👸🐝vor 5 Monaten

In-law wey go later regret say he marry iyabo ojo pikin

Profilbild von Mi O TG OMORi
Mi O TG OMORivor 5 Monaten

The day wey Nigeria in-law go commot this guy back ehn 😂

Profilbild von Bigsam
Bigsamvor 5 Monaten

If he cheat.. your career don finish for Nigeria 😂

Profilbild von funmaz🐺
funmaz🐺vor 5 Monaten

Why do all like to set this guy up for drag, this video was picked on tiktok, it a 2022 video, he was showcasing some of his AF boy clothes

Profilbild von Naomi🌹
Naomi🌹vor 5 Monaten

Pricy is a strong woman 😭

Profilbild von FAVE BOYFRIEND __💛
FAVE BOYFRIEND __💛vor 5 Monaten

This brush no look healthy Atall 😂😂

Profilbild von Quantum
Quantumvor 5 Monaten

Una go marry finish come day post thirsty traps 😂 for who?

Profilbild von JT
JTvor 5 Monaten

Blogger you dey craze...This is a very old video (2020), where he was doing a very popular challenge at the time..

Profilbild von Mide.O 🩷
Mide.O 🩷vor 5 Monaten

Never knew he was this fine ooo my regards to his wife lol

Profilbild von Dami lare
Dami larevor 5 Monaten

Press that perfume well oo before one person go set camera now like say na him use money buy am for you ooo 😂😂

Profilbild von deleke jnr 🇳🇬
deleke jnr 🇳🇬vor 5 Monaten

This guy get luck say Nigerians like am small 😂

Profilbild von Champion 🏆
Champion 🏆vor 5 Monaten

Is the “Our in-law” for me. 🤣🤣 are you people okay?

Profilbild von Gbemi💕😌
Gbemi💕😌vor 5 Monaten

Dark skin guy are just it abeg No that I don’t like light skin guys ooo but dark skin guys are always the tea 🥰☺️😂

Profilbild von AWO 💯💯
AWO 💯💯vor 5 Monaten

Finest Aboki 😎

Profilbild von Teeglam
Teeglamvor 5 Monaten

What is he doing?

Profilbild von precious cynthia
precious cynthiavor 5 Monaten

Albs 🥲

Profilbild von AbidoShaker
AbidoShakervor 5 Monaten

Omooh, see wetin Priscy Dey chop😳

Profilbild von Godson$
Godson$vor 5 Monaten

This guy will break iyabo daughter’s heart soon 🔜 fr

Profilbild von LE£
LE£vor 5 Monaten

Anyways iKWEJI my brother

Profilbild von ☆Luwakuti👾
☆Luwakuti👾vor 5 Monaten

He fucking looks bi

Profilbild von ADAORA
ADAORAvor 5 Monaten

Our in law

Profilbild von Trips Of Life
Trips Of Lifevor 5 Monaten

Omo fresh man

Profilbild von Fitness Ventures💪
Fitness Ventures💪vor 5 Monaten

All this things wont matter in heaven

Profilbild von Charmzy
Charmzyvor 5 Monaten

Ikweji

Profilbild von Favour
Favourvor 5 Monaten

Ikweji🤳

Profilbild von Zoe
Zoevor 5 Monaten

He should goan sit somewhere

Profilbild von Samojay
Samojayvor 5 Monaten

Wow look good

Profilbild von Meggy
Meggyvor 5 Monaten

Olodo rabata ….. make him find apoti sit down for one corner. Him turn no va reach, no be by marrying influencer

Profilbild von Saintwizzy
Saintwizzyvor 5 Monaten

Who the f*ck is he?

Profilbild von JAlpha
JAlphavor 5 Monaten

In-Law looking fresh and clean

Profilbild von obiageliaku
obiageliakuvor 5 Monaten

Who be this biko?

Ähnliche Videos