Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Get Ready with snow🧛🏾. “SORRY IM NOT SORRY” Out NOWW‼️
431,648 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

You be bike man ?

Khaid who dey for bed?😳😳

You get tiny legs you Dey wear skimpy trousers and big shoes, con resemble killer bean. You need a professional stylist tbvh.

2025 pencil jeans who b ur stylist

Na that girl wey de background u tell your PA to collect her number for Carter Efe stream ?

That jacket was not necessary brr You just go spoil dat mad drip 💧

Khaid you carry OS

No be shima be that ?

Baba had to get babe into position to dispel the gay aura 😂

Skinny jeans in big 25?

James is that you? I shoulda have known.

Wetin that OS dey do for back... ?

No need bro

Now u dey dress like Rema 😂😂

I no just know wetin dey do u this boy

Would love to have you on a song bro Check this out

E remain bikers helmet to complete the drip

U even look better without the outfit

Guy find a way to Atlanta GA, you aren’t meant to be here

Tell her to stop fooling at the back

Bro thinks he’s Ken Carson💀

you dey do GRWS meanwhile your OS dey update another client win 🤝 win!

Egbon I don de chop this song since wey u drop am!!! Good sound bro !!!

Leather jacket in Lagos. All of you are mad

Pencil Jean for 2025?

32 degrees way you wear boots, leather pants and jacket… some of you need to be tamed in insane asylum

One of the chosen few who still rock the skinny pants

Skinnies in big 2025??? Shame sit me down use me do make tutorial for you

Who be that YUMMY FREAKY when dey your back for bed

Better go chop. See as you thin

Who be that one wey be like Alien for back?😂

Rema from Temu

Omo ologo

You just want to be rema so badly 😂
Похожие видео
Sensitive content
IM NOT EVEN SORRY
🇺🇦 ✙ bookazoid_
78,064 просмотров • 1 год назад

