正在加载视频...
视频加载失败
Ghanians at it again 😭
29,339 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
13 条评论

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤1 年前
🤣🤣🤣

SimplyMary1 年前
Where the grass is always greener 🍃

laziz1 年前
I for no watch this video this night oooo now I can’t sleep gucci why 😭😭😭

Nosa1 年前
Omo Gucci don truamatize me this night

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤1 年前
Chaii

𝙴.𝚆.𝙲🇳🇬🇺🇸♌️1 年前
For this night wey you the play this kind video?😂

STARBOY GUCCI🖤🦉🖤1 年前
Only me go see am ke 🤣

timi1 年前
Dem no dey carry last in fooling too😭😭😭😭 person wey dem suppose allow fo Rest In Peace 😭😭😭

Izuchukwu Nwabueze1 年前
Shey I fit still sleep this night I don watch this thing like 10x

Jimmy261 年前
I don't get it, is that corpse?! What is the context here?🤔🤨

chike1 年前
😭😭😭🙏

AwfulxEvil1 年前
Omo wetin be this na😂

FobeCyril1 年前
Haba, how this people go rest in peace na🤷♂️ make una help us beg Ghanians na🥲


