Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Ghetto hero🐺
110,273 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

“This kind girl Dey make me loco” You too bad CHAMPION ✨🔥

Every year na Nsnv year😭😂❤️ Muyeez baby Jhoor, overfeeding

ALL HAIL MUYEEZ will be successful ❤️🔥🔥

Omoh na Overfeeding b dis o😂🔥🔥

Son no wan gree for him papa ooo 😹😹🫴 Una don too feed us today 😹🫴

Omoh I never regret once say I Stan SV🥹🎉🚀

I’m so down for this😭😭😭😭😭😭😭🔥😭😭😭😭😭😭😭

Omoh una dey disturb 😭🔥😭🔥🔥😭🔥😭🔥😭🔥😭🔥😭🔥😭🔥😭

Make una leave this jam for me 😭🔥🔥🔥🔥🔥

@KeepoffRepublic Omoh una just dey drop snippet,see another gbedu ❤️🦀🤣

Champion!🔥

You and professor just Dey over feed us😂😭😭

You and your oga go kill me o 😭

U and your oga just wan make all heaters dey cry ni 😂😂😂

Over feeding wan kee me and my NSNV family 😂😝❤️

@Kingakanfe I hate you from the start but I won’t hate your music 💯 sounds good 👍

Ahh Muyeez ma pami naw 😭❤️🔥🔥🔥

What’s ur fanbase name?! ❤️

Muyeeeeeeeeeezzz 😂😂❤️❤️❤️❤️🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

@Unique6536 Ahh Muyeez 🤯 🔥

God go punish who compare you to Champz that time Muyeeeeez mi🔥🔥🔥🔥🔥

@_M_believer Wanti Rogo seh😭❤️❤️😂

Na album teaser we say make you drop oo, this one wey you dey release all the track snippets. This is too long for a snippet sef. Keep going Sha, Aura for Aura

@Tyneeclassique1 Who you wan block again muyeez 😂💔

@Muyeez_baby @grok what tweet did muyeez delete?

@b_wealth101 @Muyeez_baby From the nearby replies in that Ghetto hero thread, Muyeez posted something about blocking "her" (around 23:46 UTC yesterday) and quickly deleted it. Exact wording isn't recoverable once gone.

Youngest Baddo

Champion mhiiii🥹🥹❤❤❤❤❤❤

Overfeeding is allowed

You and seyi wan use overfeeding kill us

Nah Wetin I Dey jam be dat ✌️

@Babythug023 I’m eating good Seh 😭❤️

Father and son want kill us E gbewa we Dey active

This one just good anyhow 🔥😭❤️

@yungfacebaba Make zinoleesky just go hide under ground for now

Sabiboyyyy!!!!

If you love muyeez let’s connect ❤️🔥
Похожие видео
Sensitive content
Ghetto SupaStar 💋
Sexyy Red
417,919 просмотров • 2 лет назад
