Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Gilmore 😂 fear who never collect! 🤑
31 Yorum

“Nah Gilmore use SVJ do content, Nah Jeffrey benson buy am”😭

Gilmore go think say na after 2 months he go buy him own SVJ 😅😅

thank God you don show am your losses beforehand. make e sabi wetin he wan put head 😂

Gilmore saw you bought SVJ he rented to act a skit and he low-key confam say Forex money long 😭😂

The fact about Jeff is that he can never lie to you people just to gain comments I am also in the group chat and everyone there saw what happened the 100k he lost was on a sell position on gold then Gilmore lost close to 1500 and Jeff said we should all buy gold with same lot 💯

Abeg make una carry this ads comot for my TL

Chisos😭 Naa pple wey dey hungry wey wan subscribe I pity pass

Nah who get money get privilege 😔 no more way for poor people 😭💔. I dey message Jeff since 2024 till now e nor even reply me self but those guys are already big those content creators that why they have that way to learn for free

Jeffrey to the world

Mr Jeff, please give me a chance to meet you….🥹🙏 I have little knowledge about fx trading

“If this was real money ehhh” that got me 😂😂😂😂 You go soon learn

Gilmore no learn shiiiii Tf is the rise and fall🤣🤣🤣

Omoh. Gilmore SL go plenty😂 Rise and fall ke😂

The way you guys put people into this forex dey make me laugh, las las dem go leave this fx

Friday wey be NFP🤣🤣🤣 Jeff your account go clean if Gilmore analyse anything o🤣😭

We go soon see the light at the end of the tunnel someday 💕❤️

Making the numbers sound big If you enter with your $100 omo village is your name Na who get money dey enjoy forex

😂😂oya na e dey always sweet newbie

Jeff na soft guy low key

Nothing builds confidence faster than a successful collection

Goat for a reason Really love you my mentor ❤️

make una fear my return cos I go collect even from kesar!

Pls does his academy have a branch in Abuja?

Gilmore fear collect 😂 the money no go chase you o... just collect am before Jeff change am to another trade 🤑 SVJ dey wait for you for outside!

Gilmore no go first me learn this forex sha. That will be a taboo to my grandfather

fe@r who dey bet on forex, olodo go learn new thing .....Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Oooga 😭😂😂

Lord please Whatever Jeff said in his prayers

Me wey never collect,make una dey fear me 😅

Keep winning idol make men taste few usdt 🫡

omo, congrat 🤣, i love how trading can be exciting at the beginning
