Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Gimme Dat Ting 🔊🤝

38,011 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Slimdaddi
Slimdaddi3 месяцев назад

Omo see Llona for tight settings 😩 Abi he da baba album ?😁

Фото профиля IVSEVNZ
IVSEVNZ3 месяцев назад

Happy for you, haters will be crying now 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля FAZKIDO
FAZKIDO3 месяцев назад

This song is dope O BO finish work ❤️

Фото профиля Desmond Oguejiofor
Desmond Oguejiofor3 месяцев назад

Davido sha,he dey like use money buy love Naso he still do cater efe, person wey nor show u love from day1, cater wey na Wizkid he dey hype from day1, he use money silent dat one lol 😂 That's why nobody dey take cater love for Davido serious bcos everybody knw say na fake love

Фото профиля Askaboutmi
Askaboutmi3 месяцев назад

Call me daddy what's your home training That part off me 🕺🕺💃💃

Фото профиля Tracktrally
Tracktrally3 месяцев назад

for those saying he snitched he didnt because he supports every fanbase ojo don meet benson and now davido besides na for engagement if e call you or give u money u no go collect am?

Фото профиля Flokkii-Lee😶‍🌫️🫂
Flokkii-Lee😶‍🌫️🫂3 месяцев назад

🫵🔥

Фото профиля Desmond Oguejiofor
Desmond Oguejiofor3 месяцев назад

Congratulations on meeting ur idol, at least make he pay you for all your promotion o, you don try... Na only Davido u nor dey tell truth lol

Фото профиля Ndudinachi Benson π
Ndudinachi Benson π3 месяцев назад

Na you dey hot 🔥 Enjoy it bro, well deserved

Фото профиля You_knowIknow
You_knowIknow3 месяцев назад

Exactly where you should be...stop Snitching... And don't mention Wiz name in your f**k*ng mouth again... Snitch!!

Фото профиля Dunamis Spice
Dunamis Spice3 месяцев назад

🚀🚀🔥🔥

Фото профиля Slimdaddi
Slimdaddi3 месяцев назад

Congrats my guy 😁😁💜🔥

Фото профиля BRIGH-SHIzzy
BRIGH-SHIzzy3 месяцев назад

You really need this 15 million werey 😂😂😂

Фото профиля Derrico
Derrico3 месяцев назад

Pussy. Your own na anywhere belle face

Фото профиля Home boi
Home boi3 месяцев назад

Osapkolo ppl trying to deceive diaself

Фото профиля Mofine blhaze
Mofine blhaze3 месяцев назад

Baddest nobody

Фото профиля Wiz broda 🦅💎
Wiz broda 🦅💎3 месяцев назад

So una music no dey trend

Фото профиля Ubong smart
Ubong smart3 месяцев назад

No put mouth for wizkid matter ooooo

Фото профиля AKPANCHALA
AKPANCHALA3 месяцев назад

Big boys things

Фото профиля crypto nite💺
crypto nite💺3 месяцев назад

Him don buy this burnaboy one Same way him try buy that Fc guy for TikTok Him no gree 😂😂💔

Фото профиля Capaliny
Capaliny3 месяцев назад

Banga 🔥🚀

Фото профиля Debby Jay
Debby Jay3 месяцев назад

Wow bro finally God when I go meet my idolo

Фото профиля Chiamaka Goodness
Chiamaka Goodness3 месяцев назад

No wonder you start to move like Inec chairman 😂

Фото профиля ford🪐
ford🪐3 месяцев назад

izzzz goneeee

Фото профиля RICHARD
RICHARD3 месяцев назад

🔥🔥🔥

Фото профиля Precious
Precious3 месяцев назад

Congrat

Фото профиля Barry💛💐
Barry💛💐3 месяцев назад

He don finally invite you 🤦🏽‍♂️🤣🤣🤣

Фото профиля Chimezie Nicholas
Chimezie Nicholas3 месяцев назад

❤️❤️❤️

Фото профиля Fifi🖤💕yoyo🌈🔥
Fifi🖤💕yoyo🌈🔥3 месяцев назад

You fresh o🥹

Фото профиля Kareem Abiodun
Kareem Abiodun3 месяцев назад

No come on TikTok tell me say you no be 30BG o 😂

Фото профиля Code
Code3 месяцев назад

🔥

Фото профиля savy 😮‍💨
savy 😮‍💨3 месяцев назад

Bi**h just change your name to the30bgojo 😹

Похожие видео