Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Girls Dey really suffer ooo😂😂😂😂
58,488 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

them never see anything 😂 bro came through

See as boys Dey pattern scope like say na for CL

"I go allow you know" which kind words combo so 😂😂

Girls mumu they love propaganda 🤣

They love lies 😄😄😄

Guy wetin be this😭😭😂😂

That guy na better OG wey no Dey disappoint

If I show my own some girls fit assinate me 😂

I think that she was not lucky enough to meet a good one

All these girls no dey rest 😂😂😂

And some girls mumu them go fall for this kind cheep trick o 😂

Ontop knacking 😂 chaiiii

Dem day really go through a lot oh Guy

Na wetting dey won hear naah 😂

Damn them Dey suffer bro

This one na our 2008 scope

😂😂😂

😂😂

Normally sha

Omo which kain girl be this

😂😂😂😂

😂😂😂

Propaganda 😂🤣

😂💔

Mad assist from the friend

Umu nwoke ??

And them go chop am 😂

Aswr

E no go far 😂

Why you dey cast our format na😓

My friends used btc price to F a girl in 2020 😭😭😭😭😭😭

We are in business lol

@Rimamk_

Haha 😆

Watin be this 😭😭
