Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
“girls night out”
34 Yorum

she fit use 2hrs finish that juice wey dey inside that cup

are u saying women can’t afford to take themselves out??

I’m sure most of them on that table Dey inside one or two ajo group like that 😆 Women sabi keep their money ehnn

dem no dey ever fit purchase as dem no get purchasing power.. dem broke gan and dem no dey admit btw, you h a t e women a lil too much, why??

That drink go last for hours 😂😂😂

Either juice or make dem buy bullet 😂😂

Gender wey stingy to them self

Abeg 😭😭😭

You mean women are broke and can’t afford a life without men?

You don turn my role model for this app😂😭

@bigmany05 “We are so broke” Na alarm she set like that for loudest volume… make any real am put body snooze am 🤣

Egbon mii I too luv u 😂

Nawa o

@olabisof_lag23 😂😂😂😂😂

throw

🤣🤣

😂

😃

😂😭

This Shaka get daddy and mummy issues😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭

@Alhaji_Dowat 😭😭

@Boluwatife198 😭😭😭😭😭😭

You hate wimin whyyyy

@olabisof_lag23 Hahahahahhaha

@ThaBoyYom 😂

And the funny thing is they have the money o, but they prefer to keep it inside Piggyvest or leave it in Ajo because they want to buy expensive wig.

😂😂😂😂

@chiikodiie Them get money but e dey piggy vest

Kilomene😂

@thee_greeat what badru said

@abys_era I love how you cook dawg.

Iwo ke😂😂

You are so troublesome 😭

@Fabulous_feran Even for club na one bottle like 12 of them go dey manage with plenty ice 😭😭😭😭😭
Benzer Videolar
Sensitive content
What type of Girls Night Out is this…?😳
Lil Rico ⑨
4,979,395 görüntüleme • 1 yıl önce
