Loading video...
Video Failed to Load
Girls Sha 😅🤣
39,213 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

This makes me remember about a girl that was giving Android phone and she said she don't want she need iPhone moreover they were doing Android phone lunching , how will an android manufacturer give you iPhone , emotional intelligence is important.

And e never buy for mama before, na now eye open to buy for mama 🥹. Mama wey Dey pray day and night. Baba God even if na for my mama sake make every every Dey soft Abeg

Who doesn't love hot male models on the beach? 🔥🔥

Person carry you go Camry stand, You dey go Benz stand, Werey. 😂🤣🤣😂🤣🤣

I like her when she said "My Gender" She knows how funny they move even when they're clueless. Ask the girl why she choose the Benz, no reason. She just like it

My dear I hv learnt 2 spend my money on my family,most especially my mum n dad...I will neva spend on any woman again..call me watever I dont care...if u see d type of prayers I get 4rm mum wenever I send her money...na tears dey full my eyes bt our ladies dey feels it's dia rite

"You are the Standard ladies" "Dont settle for less" Check am well, she dey follow Saidat

Person whe carry u go Camry section no see Benz section carry u go 😂

Someone’s is saying made up story .. all Una suppose go jail

This girl na Amebo she be.

She probably can not handle the SLS AMG.
Related Videos
Sensitive content
These girls know how to catch men sha! I know her DM go don full 🤣
Minister For Ashawo
153,417 views • 1 year ago
