Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Give him a name 😂
64,348 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
38 Yorum

Yakubu exchange Why he come Dey look like bandit allegedly 😂😂😂

Check well na the girl Ex 😂😂😂

😂😂🫵🏾

Erigbuo onye nganga 1

😂🫵🏾

😂

Wetin this small boy does for a living?? Hope he no be those Fulani forest traders

@_omoaje Aboki FX

Aboki wire wire

Fatai Pablo

Johnbull

Mufasa Rufia 😋😂

No be Abubakar the shoe mender be this How him take make am 😩😫😫

Where is Efcc they won’t see this one

Ransom accountant 😁😂😁 EFCC no go see this one go catch ooh

Bandit! 🌚

Mia Kudi Baba mutu

E go spend d m0ney finish now … e Go dey look for person wey dem Go k!snap to collect ransom

Al-Tozo😂😭

All the money wey e spray nor reach 10k

He just collect ransom

E dey look like one of them,na you know where you mind dey go😂😂

Bandit

200 piece dat is not upto 200k😂😂😂

Awulu😂😂

Aboki darosa

Shut down , who de migrimo 😂🤣🤣

Shebiii them dy arrest people wey dy spray money for party... and police stand dre oooo

Cubana, if you say chief priest na you sabi😂😂😂

Don Arewa

Tinubu

For yoruba na dodoyo

Bandit Vibes.....

ABAZZZ

Nigeria police is there ooo watching them demonizing the currency ooo

so this one no abuse naira ba ? be like this law na only for us wey from east and south ooh nothing concern them with north na wa ooh

Person weh resemble terrorist

Tengen Richie 🙌😭
