Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Give this man a medal 🥇
146,116 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

I go use the 8k play 3 odds , if e come , we all get 8k each , if e no come , all of us go sleep

I swear, I like this guy. His deflecting skills are 💯 😂

She came to cause confusion Oga responded with more confusion They go low you go lower 💯

Shey me wey work get 8k no deserve use am? None of una dey collect shi shi, that will ve my answer even though I know wetin I go do for my mind

Since the money is not enough, I go first enter beer parlour...drink 2 cold bottles with goat meat pepper soup. I go use the remaining 3,000 to carry 5 odds. Make both of them dey pray say make the game drop or gerrout.

Yeah. The kind of answer I'd give if asked this question. I'll patiently frustrate you. 😅

I know quite alright that this is a skit. But in reality, if a girl ask me this question infront of my mum we are done instantly, you are trying to compete were you don’t fit ! You gotta go

This Girl Dey find Wahala 😁 but Why na? 😊😌❤️

Give that's you a cold beer

@boniface_jrn brother. They talk the same way
Ähnliche Videos
Sensitive content
I want to give that old man a f*cking medal.
Dr. Clown, PhD
535,454 Aufrufe • vor 1 Jahr

