正在加载视频...
视频加载失败
Glad he left the settings
2,895,051 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
45 条评论

trying sooo hard to belittle bro. Weird girl.

You getttt , he even tried to respect her

Who be this very foolish babe wey Dey extra foolish ?????

Bro she dey PMO

@theSyr3n be like this girl deh craze

@theSyr3n She Dey acc craze

Can’t make music this good just to be disrespected🤦🏾

Like what you hear? 🆙

U wan ragebait Octobersrich ke😂😂

Love his response

She was so quick to falsely accuse him of wanting to touch her breast Who wants to even touch you😭

No carry this rage bait content come my TL again !

If you too follow woman laugh, Dem go see you finish fo sure. Nor be myth

disgusting

Appalling

Disgusting

The babe is weird Wtf is she even on

“based on wetin u dey think tho”🤣

Tf …..cant lie , If nah guy dey talk down on this babe now , folks go don dey add emo”. Why does she want to humiliate him so bad

Brr, nobody Nobody fit follow me talk like this and e go end well for them I swear on my life

See the girl mouth self

Na based on Wetin you think tho 😂😂

Weird ass streamers desperately looking for clips

He’s just starting fr

successfully ragebaited me, now I’m just pissed at 1:30am💔

Some kind settings you no fit see me

I never vex for person wey i no know like dis like leave am 😭

who dey give all these animals platform ?

Base on watin she de think tho

It's disrespectful But that question she asked him has been on my mind too

Well , you’ve been on mind too

Omo my babe won't like this😮💨

@harshterg1 We'll find your baby another baby 🙂

Hell No I'm enough for him please

Bro, I’m cringing so hard watching this bs

Should’ve just walked away immediately after the “if they born you well…..” And didn’t he even notice the way she was staring at him with disdain?

Who is that foolish girl please

Trying so hard to be funny lol

Ode wan trend Make she chop cancellation joor

He actually is very calm….. Na nonsense the girl do.

I hate this ugly bitch ehn

She’s just rude lmao

If na man now TL no go rest tonight

Who be this stupid lady

Ts just pissed me off
