Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

31,339 Aufrufe โ€ข vor 3 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Adekunle
Adekunlevor 3 Monaten

Aswear this country na Disney channels for Heaven. Na them little angel dey watch us. Nothing una won use change my mind. Bruhhhh wtf?

Profilbild von Zik
Zikvor 3 Monaten

Do not mock what you donโ€™t know ! God is real !

Profilbild von Simply Amaka
Simply Amakavor 3 Monaten

Why e be say everything for Africa dey different, people wet bring this religion self go don dey regret like this

Profilbild von Emmanuel Shimave
Emmanuel Shimavevor 3 Monaten

Did God create Nigerians for content or shows? See ooh

Profilbild von NO SHADES๐Ÿ’ฏ๐Ÿ”ฅ
NO SHADES๐Ÿ’ฏ๐Ÿ”ฅvor 3 Monaten

People just get lucky say God they merciful this days if not eh make I just hold am here for now

Profilbild von MrPheelz
MrPheelzvor 3 Monaten

Choke me mama!! ๐Ÿ˜ฉ๐Ÿ˜ฉ

Profilbild von Social Surfer
Social Surfervor 3 Monaten

Church nowadays supposed dey get "plc" "ltd" after the name

Profilbild von Richard
Richardvor 3 Monaten

All these things fit be spiritual oo make we think say dem dey act skit

Profilbild von Duke of Chelsea
Duke of Chelseavor 3 Monaten

DJ, play me the Mortal Kombat theme song

Profilbild von Pretty Jenny ๐Ÿ‘„
Pretty Jenny ๐Ÿ‘„vor 3 Monaten

Lol.. people still do this drama?

Profilbild von Chi_Annabelโค๏ธ
Chi_Annabelโค๏ธvor 3 Monaten

Let me know when they are done with the drama

Profilbild von Splendour-d-real-1
Splendour-d-real-1vor 3 Monaten

Na nollyhood I blame ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Foreign MoMA ๏ฃฟ
Foreign MoMA ๏ฃฟvor 3 Monaten

Jesus no do reach like this o

Profilbild von Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuyvor 3 Monaten

They wan do collabo on mummy G.O

Profilbild von Maveen Tom
Maveen Tomvor 3 Monaten

This one na mortal Kombat ooo

Profilbild von AGU๐Ÿฅ‡๐Ÿ“Š
AGU๐Ÿฅ‡๐Ÿ“Švor 3 Monaten

This boy sabi act oooo!!!! Dem dn pay m like 20 kpa

Profilbild von ๐‘ด๐’–๐’“๐’‘๐’‰๐’š ๐ŸŽ™๏ธ๐‘ป๐’‚๐’๐’Œ๐’”
๐‘ด๐’–๐’“๐’‘๐’‰๐’š ๐ŸŽ™๏ธ๐‘ป๐’‚๐’๐’Œ๐’”vor 3 Monaten

Avatar the blood bender. plus this video dey trigger one childhood memory wey happened when pastors come our school come pray i been dey jss3 ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ na then i know say all this thing na performative paparazzi charade. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ุญุจูŠุจโฃ๏ธ
ุญุจูŠุจโฃ๏ธvor 3 Monaten

Make d3vil try avoid for now o ๐Ÿ˜‚

Profilbild von SAMEE DE GREAT ๐Ÿ˜Ž
SAMEE DE GREAT ๐Ÿ˜Žvor 3 Monaten

Omoor this one na Avatar

Profilbild von Jessy Girl
Jessy Girlvor 3 Monaten

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ they forgot to add sound effects to make it more supernatural

Profilbild von John
Johnvor 3 Monaten

Na spirit bender be this one o ๐Ÿ˜น

Profilbild von Olamide โค๏ธ
Olamide โค๏ธvor 3 Monaten

Chai this boy no see client scam again ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Young Master
Young Mastervor 3 Monaten

9ja waiting be this....make bandit fall in for this chch now make u see as them go commot under anointing sharp sharp

Profilbild von Smokey Gongzilla
Smokey Gongzillavor 3 Monaten

Hallelujahhhkpa!!!

Profilbild von Sir Felio
Sir Feliovor 3 Monaten

Pls what's the name of the movie... ?

Profilbild von Mr Tim ๐Ÿ‘‘
Mr Tim ๐Ÿ‘‘vor 3 Monaten

Blast...

Profilbild von Noone
Noonevor 3 Monaten

Abazz what did i just watch ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Atlas D' Shoemaker ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ‘ฃ๐Ÿ”ฑ
Atlas D' Shoemaker ๐Ÿ˜Ž๐Ÿ‘ฃ๐Ÿ”ฑvor 3 Monaten

Avatar Aang and kitara ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Paul Adex
Paul Adexvor 3 Monaten

๐Ÿ˜‚evil spirit Dey wine ๐Ÿ˜„the guy won do magic like Merlin

Profilbild von KHOZIIโ˜˜๏ธ
KHOZIIโ˜˜๏ธvor 3 Monaten

This church rugged spirits plenty here o ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von pearlโœจโœจ
pearlโœจโœจvor 3 Monaten

Na woman get the church ke๐Ÿ˜นit should be staged

Profilbild von โ™› ๐•๐•š๐•๐• ๐•Ÿ๐•ž๐• ๐•Ÿ๐•–๐•ช โ™›
โ™› ๐•๐•š๐•๐• ๐•Ÿ๐•ž๐• ๐•Ÿ๐•–๐•ช โ™›vor 3 Monaten

War dey

Profilbild von Black boy B3NNY โœ‚๏ธ
Black boy B3NNY โœ‚๏ธvor 3 Monaten

If I no burst laugh for there make I d!e๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dracula ๐Ÿฆ‡
Dracula ๐Ÿฆ‡vor 3 Monaten

People wey dem suppose wipe better oraimo cord for neck

Profilbild von Official_man_like_Ray
Official_man_like_Rayvor 3 Monaten

She kiss am na sugar boy be that ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

ร„hnliche Videos