Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

31,339 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

35 Yorum

Adekunle profil fotoğrafı
Adekunle3 ay önce

Aswear this country na Disney channels for Heaven. Na them little angel dey watch us. Nothing una won use change my mind. Bruhhhh wtf?

Zik profil fotoğrafı
Zik3 ay önce

Do not mock what you don’t know ! God is real !

Simply Amaka profil fotoğrafı
Simply Amaka3 ay önce

Why e be say everything for Africa dey different, people wet bring this religion self go don dey regret like this

Emmanuel Shimave profil fotoğrafı
Emmanuel Shimave3 ay önce

Did God create Nigerians for content or shows? See ooh

NO SHADES💯🔥 profil fotoğrafı
NO SHADES💯🔥3 ay önce

People just get lucky say God they merciful this days if not eh make I just hold am here for now

MrPheelz profil fotoğrafı
MrPheelz3 ay önce

Choke me mama!! 😩😩

Social Surfer profil fotoğrafı
Social Surfer3 ay önce

Church nowadays supposed dey get "plc" "ltd" after the name

Richard profil fotoğrafı
Richard3 ay önce

All these things fit be spiritual oo make we think say dem dey act skit

Duke of Chelsea profil fotoğrafı
Duke of Chelsea3 ay önce

DJ, play me the Mortal Kombat theme song

Pretty Jenny 👄 profil fotoğrafı
Pretty Jenny 👄3 ay önce

Lol.. people still do this drama?

Chi_Annabel❤️ profil fotoğrafı
Chi_Annabel❤️3 ay önce

Let me know when they are done with the drama

Splendour-d-real-1 profil fotoğrafı
Splendour-d-real-13 ay önce

Na nollyhood I blame 😂😂

Foreign MoMA  profil fotoğrafı
Foreign MoMA 3 ay önce

Jesus no do reach like this o

Dat_Irregular_EdoGuy profil fotoğrafı
Dat_Irregular_EdoGuy3 ay önce

They wan do collabo on mummy G.O

Maveen Tom profil fotoğrafı
Maveen Tom3 ay önce

This one na mortal Kombat ooo

AGU🥇📊 profil fotoğrafı
AGU🥇📊3 ay önce

This boy sabi act oooo!!!! Dem dn pay m like 20 kpa

𝑴𝒖𝒓𝒑𝒉𝒚 🎙️𝑻𝒂𝒍𝒌𝒔 profil fotoğrafı
𝑴𝒖𝒓𝒑𝒉𝒚 🎙️𝑻𝒂𝒍𝒌𝒔3 ay önce

Avatar the blood bender. plus this video dey trigger one childhood memory wey happened when pastors come our school come pray i been dey jss3 😂😂 na then i know say all this thing na performative paparazzi charade. 😂😂

حبيب❣️ profil fotoğrafı
حبيب❣️3 ay önce

Make d3vil try avoid for now o 😂

SAMEE DE GREAT 😎 profil fotoğrafı
SAMEE DE GREAT 😎3 ay önce

Omoor this one na Avatar

Jessy Girl profil fotoğrafı
Jessy Girl3 ay önce

🤣🤣 they forgot to add sound effects to make it more supernatural

John profil fotoğrafı
John3 ay önce

Na spirit bender be this one o 😹

Olamide ❤️ profil fotoğrafı
Olamide ❤️3 ay önce

Chai this boy no see client scam again 😂😂😂

Young Master profil fotoğrafı
Young Master3 ay önce

9ja waiting be this....make bandit fall in for this chch now make u see as them go commot under anointing sharp sharp

Smokey Gongzilla profil fotoğrafı
Smokey Gongzilla3 ay önce

Hallelujahhhkpa!!!

Sir Felio profil fotoğrafı
Sir Felio3 ay önce

Pls what's the name of the movie... ?

Mr Tim 👑 profil fotoğrafı
Mr Tim 👑3 ay önce

Blast...

Noone profil fotoğrafı
Noone3 ay önce

Abazz what did i just watch 😂

Atlas D' Shoemaker 😎👣🔱 profil fotoğrafı
Atlas D' Shoemaker 😎👣🔱3 ay önce

Avatar Aang and kitara 😂😂😂😂

Paul Adex profil fotoğrafı
Paul Adex3 ay önce

😂evil spirit Dey wine 😄the guy won do magic like Merlin

KHOZII☘️ profil fotoğrafı
KHOZII☘️3 ay önce

This church rugged spirits plenty here o 😂 😂

pearl✨✨ profil fotoğrafı
pearl✨✨3 ay önce

Na woman get the church ke😹it should be staged

♛ 𝕍𝕚𝕝𝕠𝕟𝕞𝕠𝕟𝕖𝕪 ♛ profil fotoğrafı
♛ 𝕍𝕚𝕝𝕠𝕟𝕞𝕠𝕟𝕖𝕪 ♛3 ay önce

War dey

Black boy B3NNY ✂️ profil fotoğrafı
Black boy B3NNY ✂️3 ay önce

If I no burst laugh for there make I d!e😂😂😂

Dracula 🦇 profil fotoğrafı
Dracula 🦇3 ay önce

People wey dem suppose wipe better oraimo cord for neck

Official_man_like_Ray profil fotoğrafı
Official_man_like_Ray3 ay önce

She kiss am na sugar boy be that 😂😂😂😂😂

Benzer Videolar