Loading video...
Video Failed to Load
Go church tomorrow ooo.
84,220 views โข 5 months ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

@henuc92 If your life wan begin go well, you go first stop to dey go church.

I hope no be the song wey you wan release next be this? No try am!

ESOCS any day, any time

Don baba Jy, why do you tweet only once in a blue moon these days? You dey run away from billing? If you like run o... Any day we see you here , we must bill you! Abeg do me tithe and offering, make me too dey pompous ๐๐๐๐ @DONJAZZY

I'll go when I get patronage ๐ฉ๐คฒ. Brown in size: 40 โ45 left Black in size : 41 โ45 left Grey in size: 42 โ45 left N42k. Location: Ibadan, nationwide delivery. My helper ๐คฒ, buy from me today.

@Ayomikun070 I no go go ๐

I fit no go church oo Merlin park him dragon for my compound

@ElekwaEmmy Who sing this one again, Ayra Starr?

Yes sir!

๐บ๐บ๐บ

@KunnujiC

Sir @DONJAZZY Please sir, I need your financial support to get all necessary gadgets like a good camera,tripod, mic among others to deliver this project professionally sir, anything at all will go a long way to help bring this project to life sir ๐๐ผ๐๐ผ๐๐ผ

We dey church for house ๐๐

@DONJAZZY happy weekend boss๐ค how are you doing sir???

@ib_Ailen @DONJAZZY give me offering

I will pray at home I don't have transportation much love baba don

Don baba J Enable the mission to church I never go for months

Yes sir

I will do my own service in my apartment o. No money to dash any church member

Say no more

All I need this your pant , e go make sense if I use am go church tomorrow.

yes boss

@cletus_mfon Cos I Sabi my current job

@ElekwaEmmy Yes sir ๐๐ฝ

@Olota48 Fresh SUPREMOS ๐๐๐

If Una church need pastor, make una plug me abeg I sabi preach ๐๐ป

Amen na ISSE

Yes boss @DONJAZZY You wanna send transport money for short girl like me @DONJAZZY 200k re po gannn baami @DONJAZZY

DON BABA J ABEG DO OFFERING COME, MAY GOD ALMIGHTY CONTINUE TO BLESS YOU๐๐ฝ 8109004839 OPAY

@DONJAZZY somebody I know is currently running a 100 days of tagging Don Jazzy boss pls reply us ๐ญ @Mbilitechi him don tag u tire

Yeah, definitely. GOD is worthy of our Praise and service. And I play Violin too.

Send your tithe to my kuda make I help you drop ham tomorrow ๐ ๐ ๐
