正在加载视频...
视频加载失败
GO CRAZY - 4/7
10 条评论

Easy Way1 年前
“Some people pick up their pen and they spit Some people dey twitter dey enhn🤣🤣” Make somebody go check on Big kala

OJ D PEACEMAKER1 年前
@BlaqBonez make e wound am joor

8 PLANETS 🪐1 年前
Make that diss happen Odumodu go bend Aje EMEKA way MI and Vector train? How many cypher odumo don murder? Lmao

Famous1 年前
@BlaqBonez Wetin OD wan spit for cypher sef 😂😂 E just de funny 😂

𝒎𝒐𝒆.1 年前
See person wey Odumodu wan follow do rap battle 😂

Jethro1 年前
Oh my God!!!! E no go better for anybody wey compare this guy to mids 😭🔥🔥🔥🐐

𝐒𝐖𝐀𝐍𝐊𝐘✰1 年前
Let them know why you’re the GOAT

SKIDY JAY ❄️𝕏1 年前
Cook that werey 😂💔, tweeter artist go studio. You be everlasting take my bro

Number One🥇1 年前
As I calm down follow all his lyrics, walai I pity you OD where ever you are 😭😭

SizZzle. 😎🇳🇬1 年前
ABOUT DAMN TIME… let’s get this show on the Roadddddddd 🔥🥳🚀
相关视频
0:23
Sensitive content
It’s crazy how you can go to high school with someone and then be recording their feet 4 years later
Pretty Feet Matters
37,781 次观看 • 3 年前



