Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

😂 go sleep

184,586 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 71

Фото профиля P.O.V
P.O.V1 месяц назад

Men wey no fit hustle their own money buy backy wey them go smoke no suppose classify them self as men

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

Okay 😂

Фото профиля Swagu Dripping
Swagu Dripping1 месяц назад

Some egbon adugbo dey for that Ricca wey be say if dem tell u make u dey go home u go dey go without a flinch

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

😂 if at all

Фото профиля ℭ𝔥𝔯𝔬𝔪𝔢 𝔣𝔞𝔡𝔢 ♱
ℭ𝔥𝔯𝔬𝔪𝔢 𝔣𝔞𝔡𝔢 ♱1 месяц назад

Una go use me count scores oh, cause you no fit jonze me like that.

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

De play 😂

Фото профиля HGV Autos
HGV Autos1 месяц назад

Bro nor pray to dey this kind settings, noting you go do oh, na online la wa who na dey do oh

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

Maka 😂

Фото профиля Mohamed amin
Mohamed amin 1 месяц назад

“U wan ma dey on you” 🤣🤣

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

😂

Фото профиля Youngdave
Youngdave1 месяц назад

Once I hear na full house, me don move since 😂

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

Nbl 😂

Фото профиля Youngdave
Youngdave1 месяц назад

I don use mistake enter where them day celebrate 7,7 before 😂 na once I start to day beg ooh 😂

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

If you no belong everywhere good

Фото профиля Nobody_
Nobody_1 месяц назад

How wish the guy na king e for no play but na joke make we laugh all 😂😂😂

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

Tah for where men de 😂 make the king go sleep

Фото профиля Nobody_
Nobody_1 месяц назад

🤣🤣king go sleep because nothing to worry about in a bit.

Фото профиля TURKEY🍃Nla
TURKEY🍃Nla1 месяц назад

Na when I hear stinking Jew I don know say issue don Dey 😅

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

Maka 😂

Фото профиля UmarTukura
UmarTukura1 месяц назад

Na why e good to rugged on your own. Dem never born pesin.. Omoh even if i loose the fight, then go feel the weight. I no dey back out like that.

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

For where wako men de 😂

Фото профиля UmarTukura
UmarTukura1 месяц назад

See ba, if peole like those men meet my type, them dy call am bad market, if dem jam your type, na busines as usual. Everybody pick wetin dem fit tolerate.

Фото профиля MARIO PUZO
MARIO PUZO1 месяц назад

@richandwako Tight settings dey ooh, all of us tough no coward anywhere, some bros dey for street wey cult dey hot, you go rather mess wit soldiers than dose bros

Фото профиля UmarTukura
UmarTukura1 месяц назад

@richandwako You dey force me to fear my fellow man? I no stop you from fearing them, no be all of us be same. Me i no fit bow to this kind cheap oppression. I too big for am. E get why.

Фото профиля Thhorgan
Thhorgan1 месяц назад

You no go ever try this rubbish with me sha. Not In this life or the next

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

E de sweet talk 😂

Фото профиля Thhorgan
Thhorgan1 месяц назад

Price first na

Фото профиля Black 🖤 Diamond 💎
Black 🖤 Diamond 💎1 месяц назад

Bros e be like the Jew no sabi mole Igbo 😂😂

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

😂 e don de men possession

Фото профиля Echebiri!!!!!
Echebiri!!!!!1 месяц назад

Settings mad gan! Ayes go whine you buy no panic just dey with MEN!

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

No be lie

Фото профиля Chuks
Chuks1 месяц назад

I go first waka come collect the backy from your mouth

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

Ahh 😂 no try am o

Фото профиля prince reward!🌴
prince reward!🌴1 месяц назад

It can never happen in 2026

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

De play 😂

Фото профиля 23
231 месяц назад

He hard for 17 oo 😂😂🤣🤦🏽‍♂️ nothing for us. #saynotocultism

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

How you know Wetin b 17

Фото профиля 23
231 месяц назад

Na wetin my guy dey call me be that. How you take know

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

No remain 17 for long 😂

Фото профиля 23
231 месяц назад

Naso 😂

Фото профиля 1️⃣8️⃣0️⃣0️⃣
1️⃣8️⃣0️⃣0️⃣1 месяц назад

.... and that's when brute force is applied, guy my defense mechanism high pass all this ... i fit wollor your eye 👁️ ontop my kpo !!

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

Blike you don’t know who de background 😂

Фото профиля Agu 🦁
Agu 🦁1 месяц назад

@18_hundredy Shey who dey background know who i be?

Фото профиля 1️⃣8️⃣0️⃣0️⃣
1️⃣8️⃣0️⃣0️⃣1 месяц назад

@richandwako 😫

Фото профиля Alexdml
Alexdml1 месяц назад

Omo e no possible

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

Says who 😂

Фото профиля Alexdml
Alexdml1 месяц назад

Says me wey be Jew 😂

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

😂

Фото профиля sti 🔶lez🚀
sti 🔶lez🚀1 месяц назад

Sm go buy jew he bakky and smoke, de play

Фото профиля Timmy
Timmy1 месяц назад

Na my backy ooo 😂😂😂

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

Go sleep 😂

Фото профиля Dark_theories🕸️
Dark_theories🕸️1 месяц назад

Wahala 😂😂

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

As in 😂

Фото профиля IDOWEST
IDOWEST1 месяц назад

Omo cult no reach backy matter oh..na for him mouth I go collect am

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

Ah 😂

Фото профиля poisonous talansa❤️⚓
poisonous talansa❤️⚓1 месяц назад

Daz why e good to be stubborn man like vikings ✨✨✨😇

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

Those men no get joy o 😂

Фото профиля I'm xoxa
I'm xoxa1 месяц назад

Not all settings you suppose dy o 😂😂

Фото профиля Toshiba
Toshiba1 месяц назад

The backy don dey men possession, make he lock up

Фото профиля wako🔞
wako🔞1 месяц назад

Maka k

Фото профиля Lili Reinhart
Lili Reinhart1 месяц назад

Say no to oppression

Фото профиля 𝓗𝓸𝓮𝓷𝓸𝓾𝓻𝓪𝓫𝓵𝓮
𝓗𝓸𝓮𝓷𝓸𝓾𝓻𝓪𝓫𝓵𝓮1 месяц назад

@Slymtweenz01 the backy don dey men possession, make e fade 😂

Фото профиля ChAps
ChAps1 месяц назад

From that na Full house he suppose dn know say wahala dy

Фото профиля Thuqqer_lee
Thuqqer_lee1 месяц назад

Jew wey fit waka around....atleast hin get freedom

Фото профиля Toshiba
Toshiba1 месяц назад

😂😂

Фото профиля Just me
Just me1 месяц назад

See Katsina cascolo level,

Фото профиля NYDWACKO707
NYDWACKO7071 месяц назад

You no dey agbo if dem dagbo you how e go be #dagboaffairs

Фото профиля 富山
富山1 месяц назад

😂

Фото профиля ayoinmylife
ayoinmylife1 месяц назад

i go carry my backy dey go house oga

Фото профиля Hulk
Hulk1 месяц назад

No be full house o 😆 Jew wey dey gba

Фото профиля Kceemills Daily
Kceemills Daily1 месяц назад

Illawo😂😂😂

Похожие видео