正在加载视频...

视频加载失败

Goal Or No Goal ? 🤔

540,248 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)

46 条评论

QuestMaster7638 的头像
QuestMaster763811 个月前

That guy on singlet needs to be locked up Because whyyyyyy🤣🤣 But based on street football That’s not a goal

JayNaija 的头像
JayNaija11 个月前

Better goal

Ijoba 𓃵 💵💰 的头像
Ijoba 𓃵 💵💰11 个月前

For street Na goal ooo

JayNaija 的头像
JayNaija11 个月前

Ball go scatter be that

Tundex🔬 的头像
Tundex🔬11 个月前

Legend has it that this guy is still rolling on the floor. 😂😂😂

JayNaija 的头像
JayNaija11 个月前

😂😂😂

gozilla 的头像
gozilla11 个月前

If person dribble me like this I no go ever play ball again

JayNaija 的头像
JayNaija11 个月前

Kilode 😭😂

Kosiso Pascal 的头像
Kosiso Pascal11 个月前

Momo dat guy just dey spin for ground like cockroach wey dem spray insecticide 😂😂

JayNaija 的头像
JayNaija11 个月前

😂😂

funmilebaje 的头像
funmilebaje11 个月前

Make dem no count am make everywhere semo

JayNaija 的头像
JayNaija11 个月前

@gentleboyabeg 😂😂

𝕸𝖗𝕵𝖚𝖘𝖙𝖎𝖓 的头像
𝕸𝖗𝕵𝖚𝖘𝖙𝖎𝖓11 个月前

Ah … Everybody knows once post fall for street It’s not a goal Except the ball entered before the post fell

AMSGAD(UI/UX)🌻 的头像
AMSGAD(UI/UX)🌻11 个月前

This is vandalism.. It shouldn’t be allowed in football

JayNaija 的头像
JayNaija11 个月前

Whyyyy😂😂

AMSGAD(UI/UX)🌻 的头像
AMSGAD(UI/UX)🌻11 个月前

See wetyn the guy do them na 😂

Sire_Jeff_𖤍🖤 的头像
Sire_Jeff_𖤍🖤11 个月前

Leave the goal first which person brother dey ground so

JayNaija 的头像
JayNaija11 个月前

😂😂

USA🇳🇬 的头像
USA🇳🇬11 个月前

no goal. the rule was clear on that

JayNaija 的头像
JayNaija11 个月前

Can you relate ?

SALMAN👑 的头像
SALMAN👑11 个月前

Street rules no goal

Orsteen🦇 的头像
Orsteen🦇11 个月前

Why this guy dey laugh he teammate 😂

Mami Amah 🎀 的头像
Mami Amah 🎀11 个月前

It’s a goal

JayNaija 的头像
JayNaija11 个月前

@ItsAmahAdoma It depends

+BOMA• 🧌 的头像
+BOMA• 🧌11 个月前

DEM SUPPOSE ARREST THIS GUY FOR PURE WICKEDNESS

iamdory 的头像
iamdory11 个月前

The guy on the floor😂😂

JayNaija 的头像
JayNaija11 个月前

@DoryLamptey IKR 😂

Uncle Tunde 的头像
Uncle Tunde11 个月前

@abazwhyllzz Goal keh wey post don scatter? We go argue sotey everybody go go house laslas ni

justok 的头像
justok11 个月前

Y’all didn’t really play street football This is the perfect opportunity to scatter ball! No goal Last last everyone is going home 😂

Crystpaul 的头像
Crystpaul11 个月前

As long as seh Post don scatter no goal, all your dribble nah in vain 😂

FAREEDA KIRI🌹🌹🌹🌹 的头像
FAREEDA KIRI🌹🌹🌹🌹11 个月前

lol we have to use the VAR first

Eyan Ronaldo. 𓃵𓃵🏆 的头像
Eyan Ronaldo. 𓃵𓃵🏆11 个月前

Omo see dragging

𝑴𝒊𝒓𝒆𝒙 的头像
𝑴𝒊𝒓𝒆𝒙11 个月前

Na goal na, na hood be this😅

Woh Bobo🐺📸📸 的头像
Woh Bobo🐺📸📸11 个月前

No Goal He don fall goalpost 😂

Manando® ⚓️🇳🇬 的头像
Manando® ⚓️🇳🇬11 个月前

The guy fit still dey roll for ground o

Osondu Nzube 的头像
Osondu Nzube11 个月前

For street. No goal, the post scattered, so no goal. Obstruction 😄😄😄

El_zanzi 的头像
El_zanzi11 个月前

@winwitty @Daviddbomb

son of big wiz 🌱 的头像
son of big wiz 🌱11 个月前

If dem like make dem call am goal —- their zagassss

Eruks Teejay 𝕏 的头像
Eruks Teejay 𝕏11 个月前

According to the street rule of monkey post, chapter 1 subsection 3, after carefully watching the VR, the decision is “No Goal!” Reason: d ball scatter d goal-post. 😂🤣

OlabodeAFC 的头像
OlabodeAFC11 个月前

@Adetywoo @AliFranklinEric

DAHBOSS 💸 的头像
DAHBOSS 💸11 个月前

Why una slow am down

$ilva 💸 的头像
$ilva 💸11 个月前

No goal nau

Engr Dray👷🇳🇬🇬🇧 的头像
Engr Dray👷🇳🇬🇬🇧11 个月前

Make una find this guy for me. Forget about the goal first

Beri🌚 的头像
Beri🌚11 个月前

Clean goal😂😂

ICEY🥶 的头像
ICEY🥶11 个月前

Y u go scatter my post come wide am to score Oboi no b goal, no b goal joor, how u take score wen post no de

Richard Lawrence 的头像
Richard Lawrence11 个月前

No be go goal oh Goal post don scatter before him score

相关视频