Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Goal Or No Goal ? ๐Ÿค”

540,171 Aufrufe โ€ข vor 9 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

46 Kommentare

Profilbild von QuestMaster7638
QuestMaster7638vor 9 Monaten

That guy on singlet needs to be locked up Because whyyyyyy๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ But based on street football Thatโ€™s not a goal

Profilbild von JayNaija
JayNaijavor 9 Monaten

Better goal

Profilbild von Ijoba ๐“ƒต ๐Ÿ’ต๐Ÿ’ฐ
Ijoba ๐“ƒต ๐Ÿ’ต๐Ÿ’ฐvor 9 Monaten

For street Na goal ooo

Profilbild von JayNaija
JayNaijavor 9 Monaten

Ball go scatter be that

Profilbild von Tundex๐Ÿ”ฌ
Tundex๐Ÿ”ฌvor 9 Monaten

Legend has it that this guy is still rolling on the floor. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von JayNaija
JayNaijavor 9 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von gozilla
gozillavor 9 Monaten

If person dribble me like this I no go ever play ball again

Profilbild von JayNaija
JayNaijavor 9 Monaten

Kilode ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Kosiso Pascal
Kosiso Pascalvor 9 Monaten

Momo dat guy just dey spin for ground like cockroach wey dem spray insecticide ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von JayNaija
JayNaijavor 9 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von funmilebaje
funmilebajevor 9 Monaten

Make dem no count am make everywhere semo

Profilbild von JayNaija
JayNaijavor 9 Monaten

@gentleboyabeg ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ๐•ธ๐–—๐•ต๐–š๐–˜๐–™๐–Ž๐–“
๐•ธ๐–—๐•ต๐–š๐–˜๐–™๐–Ž๐–“vor 9 Monaten

Ah โ€ฆ Everybody knows once post fall for street Itโ€™s not a goal Except the ball entered before the post fell

Profilbild von AMSGAD(UI/UX)๐ŸŒป
AMSGAD(UI/UX)๐ŸŒปvor 9 Monaten

This is vandalism.. It shouldnโ€™t be allowed in football

Profilbild von JayNaija
JayNaijavor 9 Monaten

Whyyyy๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von AMSGAD(UI/UX)๐ŸŒป
AMSGAD(UI/UX)๐ŸŒปvor 9 Monaten

See wetyn the guy do them na ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Sire_Jeff_๐–ค๐Ÿ–ค
Sire_Jeff_๐–ค๐Ÿ–คvor 9 Monaten

Leave the goal first which person brother dey ground so

Profilbild von JayNaija
JayNaijavor 9 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von USA๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
USA๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

no goal. the rule was clear on that

Profilbild von JayNaija
JayNaijavor 9 Monaten

Can you relate ?

Profilbild von SALMAN๐Ÿ‘‘
SALMAN๐Ÿ‘‘vor 9 Monaten

Street rules no goal

Profilbild von Orsteen๐Ÿฆ‡
Orsteen๐Ÿฆ‡vor 9 Monaten

Why this guy dey laugh he teammate ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Mami Amah ๐ŸŽ€
Mami Amah ๐ŸŽ€vor 9 Monaten

Itโ€™s a goal

Profilbild von JayNaija
JayNaijavor 9 Monaten

@ItsAmahAdoma It depends

Profilbild von +BOMAโ€ข ๐ŸงŒ
+BOMAโ€ข ๐ŸงŒvor 9 Monaten

DEM SUPPOSE ARREST THIS GUY FOR PURE WICKEDNESS

Profilbild von iamdory
iamdoryvor 9 Monaten

The guy on the floor๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von JayNaija
JayNaijavor 9 Monaten

@DoryLamptey IKR ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Uncle Tunde
Uncle Tundevor 9 Monaten

@abazwhyllzz Goal keh wey post don scatter? We go argue sotey everybody go go house laslas ni

Profilbild von justok
justokvor 9 Monaten

Yโ€™all didnโ€™t really play street football This is the perfect opportunity to scatter ball! No goal Last last everyone is going home ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Crystpaul
Crystpaulvor 9 Monaten

As long as seh Post don scatter no goal, all your dribble nah in vain ๐Ÿ˜‚

Profilbild von FAREEDA KIRI๐ŸŒน๐ŸŒน๐ŸŒน๐ŸŒน
FAREEDA KIRI๐ŸŒน๐ŸŒน๐ŸŒน๐ŸŒนvor 9 Monaten

lol we have to use the VAR first

Profilbild von Eyan Ronaldo. ๐“ƒต๐“ƒต๐Ÿ†
Eyan Ronaldo. ๐“ƒต๐“ƒต๐Ÿ†vor 9 Monaten

Omo see dragging

Profilbild von ๐‘ด๐’Š๐’“๐’†๐’™
๐‘ด๐’Š๐’“๐’†๐’™vor 9 Monaten

Na goal na, na hood be this๐Ÿ˜…

Profilbild von Woh Bobo๐Ÿบ๐Ÿ“ธ๐Ÿ“ธ
Woh Bobo๐Ÿบ๐Ÿ“ธ๐Ÿ“ธvor 9 Monaten

No Goal He don fall goalpost ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Manandoยฎ โš“๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Manandoยฎ โš“๏ธ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 9 Monaten

The guy fit still dey roll for ground o

Profilbild von Osondu Nzube
Osondu Nzubevor 9 Monaten

For street. No goal, the post scattered, so no goal. Obstruction ๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„

Profilbild von El_zanzi
El_zanzivor 9 Monaten

@winwitty @Daviddbomb

Profilbild von son of big wiz ๐ŸŒฑ
son of big wiz ๐ŸŒฑvor 9 Monaten

If dem like make dem call am goal โ€”- their zagassss

Profilbild von Eruks Teejay ๐•
Eruks Teejay ๐•vor 9 Monaten

According to the street rule of monkey post, chapter 1 subsection 3, after carefully watching the VR, the decision is โ€œNo Goal!โ€ Reason: d ball scatter d goal-post. ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

Profilbild von OlabodeAFC
OlabodeAFCvor 9 Monaten

@Adetywoo @AliFranklinEric

Profilbild von DAHBOSS ๐Ÿ’ธ
DAHBOSS ๐Ÿ’ธvor 9 Monaten

Why una slow am down

Profilbild von $ilva ๐Ÿ’ธ
$ilva ๐Ÿ’ธvor 9 Monaten

No goal nau

Profilbild von Engr Dray๐Ÿ‘ท๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ง
Engr Dray๐Ÿ‘ท๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡งvor 9 Monaten

Make una find this guy for me. Forget about the goal first

Profilbild von Beri๐ŸŒš
Beri๐ŸŒšvor 9 Monaten

Clean goal๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von ICEY๐Ÿฅถ
ICEY๐Ÿฅถvor 9 Monaten

Y u go scatter my post come wide am to score Oboi no b goal, no b goal joor, how u take score wen post no de

Profilbild von Richard Lawrence
Richard Lawrencevor 9 Monaten

No be go goal oh Goal post don scatter before him score

ร„hnliche Videos