Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Goal Or No Goal ? 🤔
540,171 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
46 Yorum

That guy on singlet needs to be locked up Because whyyyyyy🤣🤣 But based on street football That’s not a goal

Better goal

For street Na goal ooo

Ball go scatter be that

Legend has it that this guy is still rolling on the floor. 😂😂😂

😂😂😂

If person dribble me like this I no go ever play ball again

Kilode 😭😂

Momo dat guy just dey spin for ground like cockroach wey dem spray insecticide 😂😂

😂😂

Make dem no count am make everywhere semo

@gentleboyabeg 😂😂

Ah … Everybody knows once post fall for street It’s not a goal Except the ball entered before the post fell

This is vandalism.. It shouldn’t be allowed in football

Whyyyy😂😂

See wetyn the guy do them na 😂

Leave the goal first which person brother dey ground so

😂😂

no goal. the rule was clear on that

Can you relate ?

Street rules no goal

Why this guy dey laugh he teammate 😂

It’s a goal

@ItsAmahAdoma It depends

DEM SUPPOSE ARREST THIS GUY FOR PURE WICKEDNESS

The guy on the floor😂😂

@DoryLamptey IKR 😂

@abazwhyllzz Goal keh wey post don scatter? We go argue sotey everybody go go house laslas ni

Y’all didn’t really play street football This is the perfect opportunity to scatter ball! No goal Last last everyone is going home 😂

As long as seh Post don scatter no goal, all your dribble nah in vain 😂

lol we have to use the VAR first

Omo see dragging

Na goal na, na hood be this😅

No Goal He don fall goalpost 😂

The guy fit still dey roll for ground o

For street. No goal, the post scattered, so no goal. Obstruction 😄😄😄

@winwitty @Daviddbomb

If dem like make dem call am goal —- their zagassss

According to the street rule of monkey post, chapter 1 subsection 3, after carefully watching the VR, the decision is “No Goal!” Reason: d ball scatter d goal-post. 😂🤣

@Adetywoo @AliFranklinEric

Why una slow am down

No goal nau

Make una find this guy for me. Forget about the goal first

Clean goal😂😂

Y u go scatter my post come wide am to score Oboi no b goal, no b goal joor, how u take score wen post no de

No be go goal oh Goal post don scatter before him score

