正在加载视频...
视频加载失败
Goash please give me my money back
209,601 次观看 • 10 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

You leave food go dey gym

“Rest 8 hours so your muscles can recover and heal”… if i sleep 8 hours everyday, my life go just spoil pass the level wey he dey now 😭

This part off me gan 🤣🤣

Look at me; there’s nothing left in my heart Reminds me of obito

The gym is working because look at this man nah😃😃

Gym subscription should cover feeding and resting 😂😂

Only you Wan become, Wan occupy

Nah this is the funniest one 😂😂 Wtf man 🤣🤣

@Kuffy_yum Lmao 🤣

I don't want to belong 🤣🤣🤣

Bro tire for Akwaman sha refund him money😂😂

"look at me"😭

“Since January till November I didn’t become,is it now that I’ll become”😭😭😭

The awka man suppose collect award😭😂

Go yunction go import men, if he see them he go giv your money bac ‼️

No really😂😂 It’s not just to pay for Gym, shey you’ll feed me too inside the subscription money🤧😩

Hahaha...baba wan collect refund for detty December. He no wan become again 🤣

If you like gym 😆😆😆😆😆

Bro monetize ur X acct make u dey collect money abeg. Make content no dey waste 😂😂😂

“Where will I see food and eat” 😂😂😂

This guy is effortlessly funny🤣🤣🤣🤣

Na why I don result to saving up for my bbl 😪

This guy is not funny! And I am serious about it!

😂😂😂

This guy just love taking back his money 😂

😂 it's good to see Kemen again

🤣🤣. It’s not over until it’s over na, year never finish

This is me and my coach at the gym 😆

“They day my leg is going to occupy dis cloth, e don’t occupy anything”🤣🤣🤣🤣

Between January and now “I don’t become ”😭

Between January and now you don’t become as how?😂😂😂

I don sha see my own results

Wetin the werey wan become?

This guy cracks me up😅😅😅 Akwaman, Aya mbong isin yi imam😅
相关视频
Sensitive content
I lost 1,500,000$ in Stake.com Please give my money back 😭
Whale6x
114,384 次观看 • 4 个月前
Sensitive content
please give me back my home.
jell ✴︎
109,651 次观看 • 7 个月前
Sensitive content
fuck you scammer give me back my money mother fucker 🤬🤬🤬
Chill House
57,929 次观看 • 1 个月前
