ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
God Abeg ino wan be Maruf ๐ญ๐ญ๐๐
75,799 ๆฌก่ง็ โข 3 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
35 ๆก่ฏ่ฎบ

Baba wan craze๐๐

๐น๐น

Morufu ti ba eleja yan o ๐๐๐ญ

Even baba wey dey ask question wan run MAD say this life fear woman ๐ฉ theyโre like Acid๐

Whatever this man becomes, he must continue this profession o passion na water

Omo ๐๐

MorufKale๐น๐น๐น

Na Korede me I wan be o ๐

If this man later become Governor na from this show some people go enter prison.

Very simple,make maruf collect the baby and if korede want the baby,then make e put price

Kai Maruf go just kpai himself This 1 deep ๐

Moruf alasedanu

U no go fear woman keh๐

Ahhhhhhh yeehhhhhh ๐ฅน๐ Things Dey sup oooo

Maruf gor gan ooo๐๐

Moruf life done spoil ๐

@Omo_Akinballer ๐๐

Baba fear ๐จ๐ฑ

Arghh yeeeeeee!!๐ญ๐ญ

Aye maruf ti baje ๐คฃ๐คฃ๐๐

Chai

Omo

@iamdjyk see morufu

God abeg

Morufu na ozuor

Auzubillah

Morufu goo gan

Dey just use Maruf head anyhow๐๐

๐

Na incoming be dis ๐น๐น

Oriyomi nearly craze ๐

Use this opportunity to fear woman once again. Ire oo

Plenty children dey for many men wey no be their papa house. If you no fear woman you be b@st@rd+mugu

lol that yeee funny

E go far

