正在加载视频...
视频加载失败
God abeg, no be everything be food combo. Some things na cry for help 🫨
29,854 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
32 条评论

But this is not new to me na! I have ate this since 2005 till 2012, Hausa call it garo garo

This is Garogaro nah Hausa food even the elite People in the north eat it

As far as u fit swallow am , everywhere gud 👍🏿👍🏿

E for fry d dry pepper join. Better that way.

Come today’s university and come see what students are eating! Even people still eat this in my hostel yesternight

That means they gathered the pepper from suya guy 😭

You no grow for north na why e de shock you......

Nothing wey i never see for this T-pain era 😭

E go still form sheet oga

God abeg 😭 because some things are not cuisine, they are warning signs.

If you stay close to the hausa's,then it should not be new to you

You even see rice chop … garri nah bonvita for here 😪😪

Wait Shey na tomato paste this one Dey pour ontop rice 🍚 this one na thr type you go chop finish toilet go be your favorite place for home

Make I bring plate 🍽️

Why not just buy like 2 sachets of tomato paste, use am make stew... nawa o

May God help us

Some people don’t make recipes, they make evidence for the ICC.

Omo food dey oh 😂😂

Try live for hostel. U go shock.

Wetin poor man never mix before😭😭

Una still de use pepper 🌶️ chop? 😳, na big men full here o Since Tinubu entered power I couldn’t afford pepper any more🥹

I go try am one dey me wey be werey i dey curious ajeh

Go make sense tho

lol my bro don enter twitter😂

SATIVA AUDIO + VIDEO OUT NOW WORLDWIDE🌎🔥🍁

You need put maggi too Bruh 🥱😂😂

No na Tinubu must go

They for just fry the grinded pepper with the onions, and it will be better than the way they did it

Wtf

Thank you boss Thanks for the post God bless you

These are the issues

😂😂😂 God please come through o💔
