Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
God abeg oo 🧎
425,260 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Why didn’t she just grind it instead

She no even comot that dirty intestine wey dey dey inside fish Belle. 🤮🤮🤮

That fish went through more divisions than a group project

That knife gi sharp well well

Water scare for their area? Why didn’t she rinse the fish again?

Nigeria never reach like dis nah

This Tinubu regime, everybody go discover their talents. 😂😀😀 She fit no know say she fit cut fish like this before sef

I con dey pity Lapo baby

She chop fish abi she no chop fish ? Na u know o Better 5 square meal

Na plantain she wan fry?

Let’s forget about the size she cut it into and talk about how she didn’t remove the dirt inside and just poured everything into the food 😪

You will think it's for content, but in reality, this is what a common family does to put food on their table.

A lot of people stopped eating ice fish ever since Tulumbu stole mandate.

Use One Stone Kill Three Birds 😂😂😂😂😂

Is this how they cook fish now? 😳

Ha!!! What's going on here

Everybody go shaa chop fish

Dey play Protein dey inside the food, nai matter

Make she just grind the fish and turn it to paste or powder.

Lmfao… I legit saw a woman doing this today at the market, except for the sizes she was cutting her’s was kinda bigger than this 🤣 And we she saw me looking at her she took everything inside her shop 😂

This one worse pass Lapo baby

Ac chilling, wifi blazing, 32 pieces of fish floating

This might seem funny, but, this here is the reality of majority of Nigerians right now😪

@grok what music is playing in the video?

You guys don’t steam fish anymore Na direct entry

Kuku grind the fish na 😂

Omo

Na only this girl understand this economy.

She traumatized that fish...

I’m more bothered about the woman than the fish😭

See as person butchered fish😂😂

I saw this video with my daughter and she asked “why is she cutting the fish like plantain?” I don’t have the right word to respond to her🤦🏾♀️

Poor man. Poor man pikin. The struggle!

This is not management, this is malnutrition
