Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

God Abeg ooo 😭😭😭😭 not today please

108,150 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)

26 Kommentare

Profilbild von Drizzy
Drizzyvor 1 Tag

@iamremote_ your mind no go reach ground 😂

Profilbild von First Man✊🏿✊🏿✊🏿
First Man✊🏿✊🏿✊🏿vor 1 Tag

Oga na today🤣🤣🤣 take your plate of Rice

Profilbild von Tee
Teevor 1 Tag

Remote pele ooo

Profilbild von ČǍŁŁMĚǓČĦMǍŇ
ČǍŁŁMĚǓČĦMǍŇvor 1 Tag

Arsenal defeat is laughable to be honest this is disgraceful. They are just playing as if they are only five man on the pitch

Profilbild von Vizkid
Vizkidvor 1 Tag

Not for everybody

Profilbild von ÒKÌKÌ-ÓLÁ
ÒKÌKÌ-ÓLÁvor 1 Tag

jeki Ron e lowo 🤣🤣

Profilbild von M_ayøwa
M_ayøwavor 1 Tag

@iamremote_ calm down my brother, the food go reach everybody, but I sincerely don't like how we are losing so cheaply 😭😭😭💔

Profilbild von LekazUTD
LekazUTDvor 1 Tag

We don dey laugh you o

Profilbild von Amsah45
Amsah45vor 1 Tag

Update the scores nah e don change 🤣🤣🤣

Profilbild von Diamond💎♟️
Diamond💎♟️vor 1 Tag

You are the one cheating now 😭😂😂😂

Profilbild von Savage Lord🖤💛
Savage Lord🖤💛vor 1 Tag

Gunners 😂 Pansa Pansa O, Pansa Pansa O, Pansa Pansa O... PANSA

Profilbild von M&T
M&Tvor 1 Tag

How market boss

Profilbild von Dave⚡️☯️
Dave⚡️☯️vor 1 Tag

See the smoky jollof rice Brighton dey cook for orphans Brighton wetin you dey give me choppet ?😹😂🤣🤣😹

Profilbild von Banky$
Banky$vor 1 Tag

lol Arsenal don win 3:4 🤣🤪🤪🤪🤣

Profilbild von Abiodun Adeleye
Abiodun Adeleyevor 1 Tag

God 😂😂

Profilbild von TOBI
TOBIvor 1 Tag

Up arsenal 😭😂🤣😂

Profilbild von Jonridriguez
Jonridriguezvor 1 Tag

How e con be now ?😂💔

Profilbild von John Dabney
John Dabneyvor 1 Tag

Your enemy burst your brain 😝🤣🤪

Profilbild von Omo Carrick 🎖️
Omo Carrick 🎖️vor 1 Tag

Prophet! Prophesy 😂😂😂 What do you see in the future 😂

Profilbild von Arámìdé
Arámìdévor 1 Tag

This one no just get sense the most delusional assna fan ever 😂

Profilbild von iyawo santos (latifat)
iyawo santos (latifat)vor 1 Tag

U way use 6 years build u won win league again

Profilbild von soulless Echo 🫥🫥
soulless Echo 🫥🫥vor 1 Tag

Arsenal no really get glory like that 🥶

Profilbild von Nana🤍
Nana🤍vor 1 Tag

Nah everybody e go reach😂😂😂

Profilbild von John
Johnvor 1 Tag

Some days are like that.. 😂

Profilbild von ISIAKA ROQEEB
ISIAKA ROQEEBvor 1 Tag

You guys go cry this evening

Profilbild von Chief Ray ™ 🇨🇦🥶
Chief Ray ™ 🇨🇦🥶vor 1 Tag

You just wait Na… Fulltime, we have a conversation