Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
God Abeg 🙏🏾🥺
61,058 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Oya boy Muller na the musical video we they wait for! God Abeg favour us this week!

Asake!!!! See as he para for that police man♥️🥰, man knows is every worth

God abeg na 🙏😭

You don escape ham brr Giran gat you covered

E reach to Dey happy my guy jaye lo

God abeg 🤲

Big fish abeg give me verse abeg

Men de look up to you big fish

God abeg

Stay real

GOD ABEG 🙏🙏🙏❤

Congratulations

Giran first born Wa Pè 🎖️

Boy muller it’s high time you verify your twitter account Abi na me Dey overthink am

@xdownloaderbot download this

God abeg o

Motion boy

@its_boymuller you will be big

Who no knw uuu No sabi music Stay blessed @its_boymuller 🕊️🍷🎧

God abeg $100 billions 🤲♥️🕋🪖

@Dah_Saint001 Grace boy

@xviddl

God Abeg

God abeg @toluthecreator 🙏

God Abeg na Black Range Rover with 20B

God Abeg

@certifiedshevhy Use my glory boju won je

Oti blow

@Dah_Saint001 Ma'sha allah ☝️ it ur time bro, you won't fall inshallah

@ElinoEfosa E don hear you

@StreamviDL download

God abeg oo🙏🙏🙏
Benzer Videolar
Sensitive content
People of God, abeg help me praise Master Jesus! Nomy is about to remove our ponytail 😩🙏🏾 #BBNaija
NOMY
32,563 görüntüleme • 2 ay önce
