Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
God Abeg💔🤣🤣🤣🤣🤣
37 Kommentare

How much wizkid been day owe?? 🤔

🤣

Bro, Davido make me laugh pass 😭😂😂

So banky w use wizkid like this 😂😂😂

How many of you see where dem wear pampers for that Davido 😂😂😂

This guy is very creative with rhe use of AI

He don really master AI editing

😂😂

The before clips are a different sport. These men used to perform like rent was due that night.

But wait o bruuhh what is this 😭🤣🤣

That flying davido make them ban am abeg. 😆🤣😂

Davido got worse in perfomance…. The music is good tho

Brooo davido own make me laugh my first laugh this 2026😭😂

Dem go soon arrest you and Hamzzy 😂😂

🤧

Nothing Banky W no use my idolo do 😂 😂 see as he Dey whine

This guy mean OBO NOTHING WEY YOU WAN TELL ME 😭

Guy hope say u get money for police case 🤣🤣🤣

This guy ehn, when he start to dey sing 😂

You just dey cook big 3😂😂

The problem wey AI go cause eh!!

Wish I was one of wiz friend thats chilling since then up till now, omo ago too like whine am with this kind thing ehn😂😭 It's all love at the end tho❤

Wizzy don hustle gan 😂

I think this guy has the best ai video use-case

Davido dances like his uncle

This guy is so talented 😂🤣😂😂

Why davido part con long😭😂

E com fin pass all of dem 🤦♂️😂😂😂 hamzzy oo

Wetin OBO do am.??

This guy na werey o 😂😂

Wetin OBO dey fell like previously 😂

Na all of dem wan spoil afrobeat 😂😂

Davido come wear pampers😂😭

WIZ GO LAFF TIRE IF HE CROSS THIS VIDEO 😂

Make dem arrest this guy abeg 😂😭

Mehn that davido last one funny gan 😂😂🤭

Omo this one go far ooh 😮
Ähnliche Videos
Sensitive content
God abeg o 🤣🤣
Marvelous_Kelvin
91,862 Aufrufe • vor 1 Monat
