Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

God abeg. ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

301,049 Aufrufe โ€ข vor 3 Tagen โ€ขvia X (Twitter)

43 Kommentare

Profilbild von sadman
sadmanvor 3 Tagen

went through all that pain and shit no even fit am ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von another superstar!
another superstar!vor 3 Tagen

he go burst tears if he see this your comment ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Just Dae
Just Daevor 3 Tagen

Omo to go astray dey pain oo ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von another superstar!
another superstar!vor 3 Tagen

bro ๐Ÿ˜ญ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Nonzino ๐Ÿฆ‚
Nonzino ๐Ÿฆ‚vor 3 Tagen

Baba wan strangle himself at one point ๐Ÿ˜‚

Profilbild von keyz.
keyz.vor 3 Tagen

omo this one don comot by bucket list oh

Profilbild von Nyx
Nyxvor 3 Tagen

You fit do am finish mk you worwor๐Ÿ’”

Profilbild von another superstar!
another superstar!vor 3 Tagen

that one sef dey

Profilbild von ๐™จ๐™–๐™œ๐™š
๐™จ๐™–๐™œ๐™švor 3 Tagen

Shey na for only white ni?

Profilbild von HOT_ICE๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ทโšก๏ธ
HOT_ICE๐Ÿ‡ช๐Ÿ‡ธ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ทโšก๏ธvor 3 Tagen

Seyi vibes must be really strong๐Ÿ˜ญ

Profilbild von another superstar!
another superstar!vor 3 Tagen

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚nbl

Profilbild von Southy ๐Ÿ’Ž
Southy ๐Ÿ’Žvor 3 Tagen

โ€ฆ @Just_Readwon You never tell me say this thing dey pain person since you dey talk about am o , you just say e dey take time ๐Ÿซค

Profilbild von ๐™พ๐™ฝ๐™ด ๐™ต๐™พ๐š ๐™ฐ๐™ป๐™ป๐Ÿฅท๐Ÿพ
๐™พ๐™ฝ๐™ด ๐™ต๐™พ๐š ๐™ฐ๐™ป๐™ป๐Ÿฅท๐Ÿพvor 3 Tagen

So we dey go through same pain as women be that

Profilbild von แด…แด‡แดกแดœษดแดษช โœจโ™ก
แด…แด‡แดกแดœษดแดษช โœจโ™กvor 3 Tagen

is it the same stinging feeling like when you relax your hair?

Profilbild von another superstar!
another superstar!vor 3 Tagen

yes, from the way theyโ€™ve been describing it

Profilbild von Brown
Brownvor 3 Tagen

@Ade__wun_mi Not just stinging ooo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Your head go dey vibrate. I no gree complete my own, I just leave am for gold.

Profilbild von another superstar!
another superstar!vor 3 Tagen

@Ade__wun_mi ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญomo

Profilbild von Olla Moore
Olla Moorevor 3 Tagen

They should have put powder in your head first the pain will just be minor or no pain

Profilbild von Me2Me๐Ÿ—ฟ
Me2Me๐Ÿ—ฟvor 3 Tagen

Thank you for this video, I will never think of dying my hair again

Profilbild von BDejiB_is_A_Creator
BDejiB_is_A_Creatorvor 3 Tagen

Heโ€™s over reacting

Profilbild von Tรจmรญtรกyรฒ
Tรจmรญtรกyรฒvor 3 Tagen

@grok why does applying white dye on the hair hurts so bad?

Profilbild von โ€ู‹
โ€ู‹vor 3 Tagen

he no fit go through with am keh ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von MorphyOnFootball
MorphyOnFootballvor 3 Tagen

E no Dey pain like that. The guy is just being dramatic๐Ÿ˜‚

Profilbild von Anastaciaa
Anastaciaavor 3 Tagen

He should have done normal lowcut without the fade This color would have been nicer

Profilbild von goodbadboy
goodbadboyvor 3 Tagen

Nikini, this one Dey craze well werey fit be last born

Profilbild von rich baby daddy๐Ÿฆ‰
rich baby daddy๐Ÿฆ‰vor 3 Tagen

thereโ€™s barely any hair on his head na

Profilbild von KaY
KaYvor 3 Tagen

I don't understand is it not normal dye again?

Profilbild von another superstar!
another superstar!vor 3 Tagen

clean, ish๐Ÿ˜ฎโ€๐Ÿ’จ

Profilbild von ๐“’๐“ฑ๐“ตโ๐“ฎ ๐ŸŒธ
๐“’๐“ฑ๐“ตโ๐“ฎ ๐ŸŒธvor 3 Tagen

this might even have negative effect on the healthโ€ฆ omo

Profilbild von Adeola๐Ÿ–ค
Adeola๐Ÿ–คvor 3 Tagen

@benueboypj3_ wait, dye is usually this painful or what?

Profilbild von เปˆ
เปˆvor 3 Tagen

en hair low na why, e dey touch the scalp one on one

Profilbild von Sekekama
Sekekamavor 3 Tagen

Person hairline no feat survive this

Profilbild von not_stoned
not_stonedvor 3 Tagen

Something wey you go tell them to wash off immediately

Profilbild von Krantz. โšก
Krantz. โšกvor 3 Tagen

so na wetin portable dey go through every week be this

Profilbild von him
himvor 3 Tagen

isnโ€™t it just due?

Profilbild von manimen
manimenvor 3 Tagen

Him own no even thick Mine was so painful, it was that day I knew I was strong It even gave me injury like e go be like them de cook your hair

Profilbild von tommycoal
tommycoalvor 3 Tagen

Na from here, you go begin get grey hair.

Profilbild von TweetsByBigDapp3r
TweetsByBigDapp3rvor 3 Tagen

Dem don go use dye wey get lice for baba oo ๐Ÿ˜‚

Profilbild von feyisayo ๐Ÿ’ธ
feyisayo ๐Ÿ’ธvor 3 Tagen

when i tried this, i stopped halfway ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von another superstar!
another superstar!vor 3 Tagen

omo. iโ€™ve seen enough signs not to try it ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Abundance
Abundancevor 3 Tagen

The guy just Dey overreact ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Yahya Oluwatobi
Yahya Oluwatobivor 3 Tagen

๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Musk Jnr. ๐Ÿ€„๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธGadgets ๐Ÿ”Œ
Musk Jnr. ๐Ÿ€„๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธGadgets ๐Ÿ”Œvor 3 Tagen

na so e dey pain? ๐Ÿ˜ญ

ร„hnliche Videos