Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

God abeg. 😭😭😭

301,049 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 43

Фото профиля sadman
sadman3 дней назад

went through all that pain and shit no even fit am 😭😭😭

Фото профиля another superstar!
another superstar!3 дней назад

he go burst tears if he see this your comment 😭😭

Фото профиля Just Dae
Just Dae3 дней назад

Omo to go astray dey pain oo 😭

Фото профиля another superstar!
another superstar!3 дней назад

bro 😭🤣🤣

Фото профиля Nonzino 🦂
Nonzino 🦂3 дней назад

Baba wan strangle himself at one point 😂

Фото профиля keyz.
keyz.3 дней назад

omo this one don comot by bucket list oh

Фото профиля Nyx
Nyx3 дней назад

You fit do am finish mk you worwor💔

Фото профиля another superstar!
another superstar!3 дней назад

that one sef dey

Фото профиля 𝙨𝙖𝙜𝙚
𝙨𝙖𝙜𝙚3 дней назад

Shey na for only white ni?

Фото профиля HOT_ICE🇪🇸🇦🇷⚡️
HOT_ICE🇪🇸🇦🇷⚡️3 дней назад

Seyi vibes must be really strong😭

Фото профиля another superstar!
another superstar!3 дней назад

😂😂nbl

Фото профиля Southy 💎
Southy 💎3 дней назад

… @Just_Readwon You never tell me say this thing dey pain person since you dey talk about am o , you just say e dey take time 🫤

Фото профиля 𝙾𝙽𝙴 𝙵𝙾𝚁 𝙰𝙻𝙻🥷🏾
𝙾𝙽𝙴 𝙵𝙾𝚁 𝙰𝙻𝙻🥷🏾3 дней назад

So we dey go through same pain as women be that

Фото профиля ᴅᴇᴡᴜɴᴍɪ ✨♡
ᴅᴇᴡᴜɴᴍɪ ✨♡3 дней назад

is it the same stinging feeling like when you relax your hair?

Фото профиля another superstar!
another superstar!3 дней назад

yes, from the way they’ve been describing it

Фото профиля Brown
Brown3 дней назад

@Ade__wun_mi Not just stinging ooo 😂😂 Your head go dey vibrate. I no gree complete my own, I just leave am for gold.

Фото профиля another superstar!
another superstar!3 дней назад

@Ade__wun_mi 😭😭omo

Фото профиля Olla Moore
Olla Moore3 дней назад

They should have put powder in your head first the pain will just be minor or no pain

Фото профиля Me2Me🗿
Me2Me🗿3 дней назад

Thank you for this video, I will never think of dying my hair again

Фото профиля BDejiB_is_A_Creator
BDejiB_is_A_Creator3 дней назад

He’s over reacting

Фото профиля Tèmítáyò
Tèmítáyò3 дней назад

@grok why does applying white dye on the hair hurts so bad?

Фото профиля ‏ً
‏ً3 дней назад

he no fit go through with am keh 😭😭😭

Фото профиля MorphyOnFootball
MorphyOnFootball3 дней назад

E no Dey pain like that. The guy is just being dramatic😂

Фото профиля Anastaciaa
Anastaciaa3 дней назад

He should have done normal lowcut without the fade This color would have been nicer

Фото профиля goodbadboy
goodbadboy3 дней назад

Nikini, this one Dey craze well werey fit be last born

Фото профиля rich baby daddy🦉
rich baby daddy🦉3 дней назад

there’s barely any hair on his head na

Фото профиля KaY
KaY3 дней назад

I don't understand is it not normal dye again?

Фото профиля another superstar!
another superstar!3 дней назад

clean, ish😮‍💨

Фото профиля 𝓒𝓱𝓵❍𝓮 🌸
𝓒𝓱𝓵❍𝓮 🌸3 дней назад

this might even have negative effect on the health… omo

Фото профиля Adeola🖤
Adeola🖤3 дней назад

@benueboypj3_ wait, dye is usually this painful or what?

Фото профиля ່
່3 дней назад

en hair low na why, e dey touch the scalp one on one

Фото профиля Sekekama
Sekekama3 дней назад

Person hairline no feat survive this

Фото профиля not_stoned
not_stoned3 дней назад

Something wey you go tell them to wash off immediately

Фото профиля Krantz. ⚡
Krantz. ⚡3 дней назад

so na wetin portable dey go through every week be this

Фото профиля him
him3 дней назад

isn’t it just due?

Фото профиля manimen
manimen3 дней назад

Him own no even thick Mine was so painful, it was that day I knew I was strong It even gave me injury like e go be like them de cook your hair

Фото профиля tommycoal
tommycoal3 дней назад

Na from here, you go begin get grey hair.

Фото профиля TweetsByBigDapp3r
TweetsByBigDapp3r3 дней назад

Dem don go use dye wey get lice for baba oo 😂

Фото профиля feyisayo 💸
feyisayo 💸3 дней назад

when i tried this, i stopped halfway 😭😭

Фото профиля another superstar!
another superstar!3 дней назад

omo. i’ve seen enough signs not to try it 😭😭

Фото профиля Abundance
Abundance3 дней назад

The guy just Dey overreact 😂

Фото профиля Yahya Oluwatobi
Yahya Oluwatobi3 дней назад

😭

Фото профиля Musk Jnr. 🀄🇺🇸Gadgets 🔌
Musk Jnr. 🀄🇺🇸Gadgets 🔌3 дней назад

na so e dey pain? 😭

Похожие видео

God abeg o 😭😭😂😂
1:25

Sensitive content

God abeg o 😭😭😂😂

Oyindamola🙄

426,940 просмотров • 2 лет назад