正在加载视频...

视频加载失败

God abeg. 😭😭😭

301,049 次观看 • 3 天前 •via X (Twitter)

43 条评论

sadman 的头像
sadman3 天前

went through all that pain and shit no even fit am 😭😭😭

another superstar! 的头像
another superstar!3 天前

he go burst tears if he see this your comment 😭😭

Just Dae 的头像
Just Dae3 天前

Omo to go astray dey pain oo 😭

another superstar! 的头像
another superstar!3 天前

bro 😭🤣🤣

Nonzino 🦂 的头像
Nonzino 🦂3 天前

Baba wan strangle himself at one point 😂

keyz. 的头像
keyz.3 天前

omo this one don comot by bucket list oh

Nyx 的头像
Nyx3 天前

You fit do am finish mk you worwor💔

another superstar! 的头像
another superstar!3 天前

that one sef dey

𝙨𝙖𝙜𝙚 的头像
𝙨𝙖𝙜𝙚3 天前

Shey na for only white ni?

HOT_ICE🇪🇸🇦🇷⚡️ 的头像
HOT_ICE🇪🇸🇦🇷⚡️3 天前

Seyi vibes must be really strong😭

another superstar! 的头像
another superstar!3 天前

😂😂nbl

Southy 💎 的头像
Southy 💎3 天前

… @Just_Readwon You never tell me say this thing dey pain person since you dey talk about am o , you just say e dey take time 🫤

𝙾𝙽𝙴 𝙵𝙾𝚁 𝙰𝙻𝙻🥷🏾 的头像
𝙾𝙽𝙴 𝙵𝙾𝚁 𝙰𝙻𝙻🥷🏾3 天前

So we dey go through same pain as women be that

ᴅᴇᴡᴜɴᴍɪ ✨♡ 的头像
ᴅᴇᴡᴜɴᴍɪ ✨♡3 天前

is it the same stinging feeling like when you relax your hair?

another superstar! 的头像
another superstar!3 天前

yes, from the way they’ve been describing it

Brown 的头像
Brown3 天前

@Ade__wun_mi Not just stinging ooo 😂😂 Your head go dey vibrate. I no gree complete my own, I just leave am for gold.

another superstar! 的头像
another superstar!3 天前

@Ade__wun_mi 😭😭omo

Olla Moore 的头像
Olla Moore3 天前

They should have put powder in your head first the pain will just be minor or no pain

Me2Me🗿 的头像
Me2Me🗿3 天前

Thank you for this video, I will never think of dying my hair again

BDejiB_is_A_Creator 的头像
BDejiB_is_A_Creator3 天前

He’s over reacting

Tèmítáyò 的头像
Tèmítáyò3 天前

@grok why does applying white dye on the hair hurts so bad?

‏ً 的头像
‏ً3 天前

he no fit go through with am keh 😭😭😭

MorphyOnFootball 的头像
MorphyOnFootball3 天前

E no Dey pain like that. The guy is just being dramatic😂

Anastaciaa 的头像
Anastaciaa3 天前

He should have done normal lowcut without the fade This color would have been nicer

goodbadboy 的头像
goodbadboy3 天前

Nikini, this one Dey craze well werey fit be last born

rich baby daddy🦉 的头像
rich baby daddy🦉3 天前

there’s barely any hair on his head na

KaY 的头像
KaY3 天前

I don't understand is it not normal dye again?

another superstar! 的头像
another superstar!3 天前

clean, ish😮‍💨

𝓒𝓱𝓵❍𝓮 🌸 的头像
𝓒𝓱𝓵❍𝓮 🌸3 天前

this might even have negative effect on the health… omo

Adeola🖤 的头像
Adeola🖤3 天前

@benueboypj3_ wait, dye is usually this painful or what?

່ 的头像
່3 天前

en hair low na why, e dey touch the scalp one on one

Sekekama 的头像
Sekekama3 天前

Person hairline no feat survive this

not_stoned 的头像
not_stoned3 天前

Something wey you go tell them to wash off immediately

Krantz. ⚡ 的头像
Krantz. ⚡3 天前

so na wetin portable dey go through every week be this

him 的头像
him3 天前

isn’t it just due?

manimen 的头像
manimen3 天前

Him own no even thick Mine was so painful, it was that day I knew I was strong It even gave me injury like e go be like them de cook your hair

tommycoal 的头像
tommycoal3 天前

Na from here, you go begin get grey hair.

TweetsByBigDapp3r 的头像
TweetsByBigDapp3r3 天前

Dem don go use dye wey get lice for baba oo 😂

feyisayo 💸 的头像
feyisayo 💸3 天前

when i tried this, i stopped halfway 😭😭

another superstar! 的头像
another superstar!3 天前

omo. i’ve seen enough signs not to try it 😭😭

Abundance 的头像
Abundance3 天前

The guy just Dey overreact 😂

Yahya Oluwatobi 的头像
Yahya Oluwatobi3 天前

😭

Musk Jnr. 🀄🇺🇸Gadgets 🔌 的头像
Musk Jnr. 🀄🇺🇸Gadgets 🔌3 天前

na so e dey pain? 😭