Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
God can arrest anybody for real 🥹
513,218 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

God no arrest this one , nah just these girls wey Dey go church on Sunday club on Friday

I’m I the only person that saw no arresting in the video because she still look the same just that one was inside the church.. olosho dey enter church normal

God never arrest you, na jus good Husband you dey find carry you go there

When the pick up terrible STDs, they remember God.

The new life is just her past life in round necks. Make she rest.

Werey dey find husband 😂😂😂😂

Yinmu

Na Sapa arrest you no be God, she no see money enter town again, na church for now 😂

Rest una 😭 !!!

If dem don self destruct finish dem go enter church or mosque to find weak men. Weak men dey suffer sha
