Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
God dey create oo🥹
53,724 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

God na playmaker 💪🫶

This one na Trans oooo

Belike she fine pass that your babe ooh

You no get sense guy 🤣😭 I con first Dey wonder wtf

Na small sand way remain when they create tinubu na the use create this thing

My baby…guys she’s my girl 🙈❤️

She looks like bandit wey Dey flaunt money on wig 😂😂

Black is beautiful 💕

Because she's not chubby abi

@DiabloChaze See your future babe

Na wig she wan show off 😂

Cuppy sef no fine reach am

God go create girl with mad nyash come put am for trenches

@DmlFlourish Because na black girl. If na light skin girl you go say she fine ooo werey

She com resemble simi

Who post my gf

My spec

Who post my babe😂😂

Why u dy lie for God head

God no dey create bone

Nah him mama give am body

Okay she fine

She just wan show off that wig 😂😭

Na your ex?

People day disgrace

Seems like the wig is too heavy for her o.

Ñh this one’s dey give person sweety

God’s image

This one na God forbid

You go just know say this na ghanian bone straight

God is really creative man

God really finish work for this one body

Wetin you talk?

Imagine say u see one for nigh beside one bush like this

She’s glowing
Ähnliche Videos
Sensitive content
omo Allah dey create🥹❤️
timisxn🇨🇦
114,168 Aufrufe • vor 1 Monat
