Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

God dey create oo🥹

53,724 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Desìrè 🎖️🌿
Desìrè 🎖️🌿5 месяцев назад

God na playmaker 💪🫶

Фото профиля ℂ𝕠𝕟𝕗𝕚𝕕𝕖𝕟𝕔𝕖 🎖
ℂ𝕠𝕟𝕗𝕚𝕕𝕖𝕟𝕔𝕖 🎖5 месяцев назад

This one na Trans oooo

Фото профиля PRAISE
PRAISE5 месяцев назад

Belike she fine pass that your babe ooh

Фото профиля Lannister🍁
Lannister🍁5 месяцев назад

You no get sense guy 🤣😭 I con first Dey wonder wtf

Фото профиля Don Steve
Don Steve5 месяцев назад

Na small sand way remain when they create tinubu na the use create this thing

Фото профиля Abazz tizzle
Abazz tizzle5 месяцев назад

My baby…guys she’s my girl 🙈❤️

Фото профиля ÂĎÊMÔŁÂ 👻💊😮‍💨
ÂĎÊMÔŁÂ 👻💊😮‍💨4 месяцев назад

She looks like bandit wey Dey flaunt money on wig 😂😂

Фото профиля Ada BDB🪼
Ada BDB🪼4 месяцев назад

Black is beautiful 💕

Фото профиля kola
kola5 месяцев назад

Because she's not chubby abi

Фото профиля $ilva 💸
$ilva 💸5 месяцев назад

@DiabloChaze See your future babe

Фото профиля Mide ❤️🥰
Mide ❤️🥰4 месяцев назад

Na wig she wan show off 😂

Фото профиля Akerele Emmanuel
Akerele Emmanuel4 месяцев назад

Cuppy sef no fine reach am

Фото профиля Akerele Emmanuel
Akerele Emmanuel4 месяцев назад

God go create girl with mad nyash come put am for trenches

Фото профиля Big Dreman
Big Dreman4 месяцев назад

@DmlFlourish Because na black girl. If na light skin girl you go say she fine ooo werey

Фото профиля treasurelove
treasurelove5 месяцев назад

She com resemble simi

Фото профиля Jeff X😁
Jeff X😁5 месяцев назад

Who post my gf

Фото профиля CODE X
CODE X5 месяцев назад

My spec

Фото профиля treasurelove
treasurelove5 месяцев назад

Who post my babe😂😂

Фото профиля Teddy_OST
Teddy_OST4 месяцев назад

Why u dy lie for God head

Фото профиля Tunde More
Tunde More5 месяцев назад

God no dey create bone

Фото профиля OK_Movement'27
OK_Movement'274 месяцев назад

Nah him mama give am body

Фото профиля Fairywine
Fairywine4 месяцев назад

Okay she fine

Фото профиля ABBEY
ABBEY5 месяцев назад

She just wan show off that wig 😂😭

Фото профиля J JOSHUA
J JOSHUA5 месяцев назад

Na your ex?

Фото профиля wisdom
wisdom5 месяцев назад

People day disgrace

Фото профиля Frank
Frank5 месяцев назад

Seems like the wig is too heavy for her o.

Фото профиля Do'not Disturb🇳🇬🦇
Do'not Disturb🇳🇬🦇4 месяцев назад

Ñh this one’s dey give person sweety

Фото профиля 🥷
🥷4 месяцев назад

God’s image

Фото профиля BERNARD👑🤴🇳🇬
BERNARD👑🤴🇳🇬4 месяцев назад

This one na God forbid

Фото профиля N4M
N4M5 месяцев назад

You go just know say this na ghanian bone straight

Фото профиля Veda P
Veda P5 месяцев назад

God is really creative man

Фото профиля Aquila Home Tech
Aquila Home Tech5 месяцев назад

God really finish work for this one body

Фото профиля Oluwashola🏷️🤩
Oluwashola🏷️🤩5 месяцев назад

Wetin you talk?

Фото профиля Stephen Zuggar
Stephen Zuggar4 месяцев назад

Imagine say u see one for nigh beside one bush like this

Фото профиля Born into wealth😌
Born into wealth😌5 месяцев назад

She’s glowing

Похожие видео

omo Allah dey create🥹❤️
0:38

Sensitive content

omo Allah dey create🥹❤️

timisxn🇨🇦

114,168 просмотров • 1 месяц назад