Sensitive content

This media may contain sensitive content.

正在加载视频...

视频加载失败

God dey create oo🥹

53,724 次观看 • 5 个月前 •via X (Twitter)

35 条评论

Desìrè 🎖️🌿 的头像
Desìrè 🎖️🌿5 个月前

God na playmaker 💪🫶

ℂ𝕠𝕟𝕗𝕚𝕕𝕖𝕟𝕔𝕖 🎖 的头像
ℂ𝕠𝕟𝕗𝕚𝕕𝕖𝕟𝕔𝕖 🎖5 个月前

This one na Trans oooo

PRAISE 的头像
PRAISE5 个月前

Belike she fine pass that your babe ooh

Lannister🍁 的头像
Lannister🍁5 个月前

You no get sense guy 🤣😭 I con first Dey wonder wtf

Don Steve 的头像
Don Steve5 个月前

Na small sand way remain when they create tinubu na the use create this thing

Abazz tizzle 的头像
Abazz tizzle5 个月前

My baby…guys she’s my girl 🙈❤️

ÂĎÊMÔŁÂ 👻💊😮‍💨 的头像
ÂĎÊMÔŁÂ 👻💊😮‍💨5 个月前

She looks like bandit wey Dey flaunt money on wig 😂😂

Ada BDB🪼 的头像
Ada BDB🪼5 个月前

Black is beautiful 💕

kola 的头像
kola5 个月前

Because she's not chubby abi

$ilva 💸 的头像
$ilva 💸5 个月前

@DiabloChaze See your future babe

Mide ❤️🥰 的头像
Mide ❤️🥰5 个月前

Na wig she wan show off 😂

Akerele Emmanuel 的头像
Akerele Emmanuel5 个月前

Cuppy sef no fine reach am

Akerele Emmanuel 的头像
Akerele Emmanuel5 个月前

God go create girl with mad nyash come put am for trenches

Big Dreman 的头像
Big Dreman5 个月前

@DmlFlourish Because na black girl. If na light skin girl you go say she fine ooo werey

treasurelove 的头像
treasurelove5 个月前

She com resemble simi

Jeff X😁 的头像
Jeff X😁5 个月前

Who post my gf

CODE X 的头像
CODE X5 个月前

My spec

treasurelove 的头像
treasurelove5 个月前

Who post my babe😂😂

Teddy_OST 的头像
Teddy_OST5 个月前

Why u dy lie for God head

Tunde More 的头像
Tunde More5 个月前

God no dey create bone

OK_Movement'27 的头像
OK_Movement'275 个月前

Nah him mama give am body

Fairywine 的头像
Fairywine5 个月前

Okay she fine

ABBEY 的头像
ABBEY5 个月前

She just wan show off that wig 😂😭

J JOSHUA 的头像
J JOSHUA5 个月前

Na your ex?

wisdom 的头像
wisdom5 个月前

People day disgrace

Frank 的头像
Frank5 个月前

Seems like the wig is too heavy for her o.

Do'not Disturb🇳🇬🦇 的头像
Do'not Disturb🇳🇬🦇5 个月前

Ñh this one’s dey give person sweety

🥷 的头像
🥷5 个月前

God’s image

BERNARD👑🤴🇳🇬 的头像
BERNARD👑🤴🇳🇬5 个月前

This one na God forbid

N4M 的头像
N4M5 个月前

You go just know say this na ghanian bone straight

Veda P 的头像
Veda P5 个月前

God is really creative man

Aquila Home Tech 的头像
Aquila Home Tech5 个月前

God really finish work for this one body

Oluwashola🏷️🤩 的头像
Oluwashola🏷️🤩5 个月前

Wetin you talk?

Stephen Zuggar 的头像
Stephen Zuggar5 个月前

Imagine say u see one for nigh beside one bush like this

Born into wealth😌 的头像
Born into wealth😌5 个月前

She’s glowing